Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,445 members, 7,850,558 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 03:07 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Art, Graphics & Video / 9-year Journey From Nairaland To The World (52249 Views)
MY PAINTING JOURNEY FROM BEGINNER TO PRO (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Josephkabila12: 7:13pm On Apr 20, 2022 |
Nice one brother God bless your hustle |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Godjone(m): 7:34pm On Apr 20, 2022 |
How did you meet him? Na through nairaland abi you be one wealthy man pikin wen dey travel around the world in the name of painting? You tried |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 8:24pm On Apr 20, 2022 |
Godjone:go check my IG for answers https://instagram.com/aleshakeem?igshid=YmMyMTA2M2Y= |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by dnawah(m): 9:12pm On Apr 20, 2022 |
AleshKeem:if you draw Jesus u go meet am too! |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by ikorodureporta: 9:16pm On Apr 20, 2022 |
If na naija Rick Ross no go blow because of those legs |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 9:59pm On Apr 20, 2022 |
Chiefsir: DM me on IG 1 Like |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 10:00pm On Apr 20, 2022 |
Godjone: Na me get Zazoo |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 10:02pm On Apr 20, 2022 |
Melaninprincess: I Appreciate…God Bless You! |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by tomiwa1989(m): 10:26pm On Apr 20, 2022 |
Mentorkaryhm:Mumu u get Jesus pictures abi Na another person papa u go see hmmm agaye 1 Like |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 5:40am On Apr 21, 2022 |
Manlikechoba:absolutely right 1 Like |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by davades(m): 6:55am On Apr 21, 2022 |
You gan self resemble Zanku 1 Like |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 8:14am On Apr 21, 2022 |
davades:I never hear that one before o |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 11:40am On Apr 21, 2022 |
blowjohn:lol…I wasn’t waiting |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by blowjohn(m): 11:55am On Apr 21, 2022 |
AleshKeem: Walahi na Ross enter plane come visit me |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 11:23pm On Apr 21, 2022 |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by softworldsystem(m): 12:37pm On Apr 22, 2022 |
ceematics: I have bn banned that is I could not reply. I see someone else has sent u a WhatsApp number ... That is not me... Please |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Spaxon(f): 1:51pm On Apr 22, 2022 |
JayPeeOham:Akwaibom. O |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Spaxon(f): 1:52pm On Apr 22, 2022 |
Missmossy: Look who found me.... Babe it's been ages. Me that was thinking I was alone Thought you deactivated. Oh my |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by JayPeeOham: 4:56pm On Apr 22, 2022 |
Spaxon: AKS na your origin buh na where you dey stay I bin dey refer to o... Abi you dey stay for AKS too? |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Missmossy(f): 6:27pm On Apr 22, 2022 |
Spaxon:Aww no oo I come and go, good to hear from you Miss the good old days… |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by PJtech: 7:47pm On Apr 22, 2022 |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 9:23pm On Apr 22, 2022 |
PJtech: When my latest post hits the front page |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by PJtech: 9:26pm On Apr 22, 2022 |
AleshKeem: Then I'll be your no.1 1 Like |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 10:02pm On Apr 22, 2022 |
PJtech:YKTV |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by PJtech: 10:31pm On Apr 22, 2022 |
AleshKeem: You know the vibe?? |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by AleshKeem(m): 11:57pm On Apr 22, 2022 |
PJtech: |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Spaxon(f): 12:59am On Apr 23, 2022 |
Missmossy:NL is not that NL anymore.... Been tryna reach the ol folks. Em Jaybee and Obinoscopy et all.... You'd just have to stick with snake topics and political wars. I'm glad you're still sticking around. |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by Missmossy(f): 3:08pm On Apr 23, 2022 |
Spaxon:you can say that again Those things have come to stay 1 Like 1 Share |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by PJtech: 9:21pm On Apr 23, 2022 |
AleshKeem: My prayer has been answered.. Oya do the needful Make i drop aza?? |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by ceematics: 5:36pm On Apr 24, 2022 |
softworldsystem:Ok boss |
Re: 9-year Journey From Nairaland To The World by ceematics: 5:38pm On Apr 24, 2022 |
AleshKeem:Happy new week Boss e don reach front page o abeg just help my ministry I just started work and I'm on probation abeg even if na transport money . God bless u in advance |
Stephens Arrt Draws Anthony Joshua: A Nairalander's Photorealistic Drawing / See What He Made With Water Melon (photo) / Logo, Flier, & Banner Designs For Free!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |