Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,980 members, 7,838,495 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 11:36 PM

I Dey Vex 4 Dis Country Wey Dey Call Naija No Be Joke Oooo!!! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / I Dey Vex 4 Dis Country Wey Dey Call Naija No Be Joke Oooo!!! (615 Views)

Pls Let's Pray For Dis Country...viewer Discrection Is Highly Advised / Someone Pls Tell Me D Function Of Police Men In Dis Country / People Who Dont Have A'thing 2 Add To Dis Country Except Criticism Shld B Ignore (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Dey Vex 4 Dis Country Wey Dey Call Naija No Be Joke Oooo!!! by EMOKAI98(m): 3:24pm On Aug 09, 2012
I dey vex 4 dis country wey dey call naija no be joke oooo!!!

Small thing Ogoni man go jump enter water like fish for days we no go see dem. See olympics nah, go swim,dem dey fear water . Zero medal 4 Naija

Hausa man go enter boat dey shout argungu fishing festival. See rowing 4 olympics, dem no dey . Zero medal 4 Naija

Fulani herdsmen fit shoot arrow from 1km kill anyone wey wan steal dem cow, olympics reach make dem go do archery, dem no sabi shoot again. Zero medal 4 Naija

Igbo man go run from Sokoto to Aba at the slightest provocation by Boko. See marathon 4 olympics, dem no shw face. Zero medal 4 Naija

Agbero for park no mind pursue bus for road. See 100metres race 4 Olympics, dem no sabi run again. ZERO medal 4 Naija

Yoruba man go remove clothes, wrist watch and pant to fight 4 Ojuelegba. See boxing 4 olympics,we no see dem...Zero medal 4 Naija

Warri man go say warri no dey carry last..... na wetin Blessing Okagbare, our own warri babe dey do for last 4 women 200metres race8-| abi she think say one person dey her back? Zero medal 4 Naija

Na who even start that nonsense called NAIJA GOT TALENT sef

2 Likes

Re: I Dey Vex 4 Dis Country Wey Dey Call Naija No Be Joke Oooo!!! by don33310(m): 6:19pm On Aug 09, 2012
Nor kill me with laugher o. Lol

(1) (Reply)

We Need More Nigerian Youths In Leadership - U.N. / Jonathan Is Not A Drunk, Glutton –abati / Northern Leaders Are Insane To Believe That They Can Take Other Region Hostage

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.