Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,834 members, 7,837,980 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 01:28 PM

PSALM 23 In PIDGIN - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / PSALM 23 In PIDGIN (864 Views)

Psalm 23 In Pidgin English / Psalm 23 In Pidgin English / Finally Psalm 23 In Nigerian Pidgin (2) (3) (4)

(1) (Reply)

PSALM 23 In PIDGIN by Kaydem(m): 8:26am On Oct 07, 2012
i stumbled across dis and i feel lyk sharing it here...

1 D lord na my shepard, I de kampe.
2 E make me sidon 4 where beta dey flow nd come put me next 2 stream
make my body thermacool.
3 E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go thru
express road of righteousness becos of
him name.
4 Walaii if i waka pass where arm robber, 419, juju people come even jam boko
haram 4 road or reach valley of d shadow
wey death himsef tanda, liver no go fail
me. Ur rod nd staff nko? Na so dem dey
like backbone dey comfort me.
5 U don arrange gud food on top table make I flex. see bad belle people dey
look waa waa. U rub me 4 head wit
vaseline intensive lotion. Na so my cup
come be like river niger dey trowey dey
go.
6 True True, beta life nd mercy go dey 4low me till I gbedu finish. And I go
tanda gidigba 4 d house of chineke frm
lai lai to lai lai.
AMEN

(1) (Reply)

The LovePeddlers / Akpos N Fiancee / Why Always Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.