Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,950 members, 7,848,855 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 11:08 AM

Funny Thanksgiving - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Thanksgiving (1198 Views)

Funny But True Pictures About Christmas Thanksgiving(pix) / Please Guys, Join Me In Thanksgiving.... / Thanksgiving Dinner (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Funny Thanksgiving by Nobody: 7:54am On Dec 13, 2012
I hear say u dey murmur, you dey
complain and you are grumbling say
you neva hammer, you no thank God,
ehn! 344 days out of 366 na beans?
Remaining just about 22 days . Boko
Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u?
Ansa me naaa *...* God give u good
health, Naija no good, Naija no good: u
dey use fone, ipad and laptop, If at all u
neva get money buy car, abi u don see
where person wey dey coma for sick bed dey wasapp? Abi na blind man
wan change DP? or comment for
facebook, u still dey complain there?
abi u don see where dead body dey
read facebook and ping 4 coffin? You
better Start thanking God now...If u dey grateful tru out the year... Oya send am
to all ur contacts make dem join 4 dis
praise session

1 Like

Re: Funny Thanksgiving by kinsbestyahoo: 5:06pm On Dec 13, 2012
please tell them
Re: Funny Thanksgiving by realsammie(m): 5:20pm On Dec 13, 2012
Me thank God o! but as a typical naija, my other name is OLIVER TWIST
Re: Funny Thanksgiving by Nobody: 8:00pm On Dec 13, 2012
realsammie: Me thank God o! but as a typical naija, my other name is OLIVER TWIST
haha na u b d'banj

(1) (Reply)

What Will You Do If You Were In Such A Situation / Not Just Our 9ja Babes - Global Conspirarcy / Must Read: Mr Akpors Son Vs Mr Okon Son

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.