Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,674 members, 7,827,481 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 12:35 PM

Phil Jones No Go Face Madrid - European Football (EPL, UEFA, La Liga) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Phil Jones No Go Face Madrid (791 Views)

Ryan Giggs And Phil Neville Join Manchester United Staff / Breaking News: Hull City Manager Phil Brown 'relieved Of Duties' / "phil You Have My Support" - John Terry (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Phil Jones No Go Face Madrid by Kaxmytex(m): 2:01pm On Mar 05, 2013
De Oga manija for Manchester United wey him name be Alex Ferguson don yarn say him playa wey be Phil Jones don nack injury wey no go allow de guyman to play against Real Madrid today as de two ogbonge club go jam for de lass16 champions Lig match.
Na 1-1 na im Manchester United(Na dem be de current Leaders for de English Lig) go play for Spain for de fess leg match and na even Phil Jones helep United as him pocket Cristiano Ronaldo well well for de game.
De England international guyman suffa de injury for him ankle wen Manchester United jam Reading for de FA cup and Ferguson kon tok say him no go play today (Tuesday).
“Jones no de kampe and him nogo fit tap ball today against RealMadrid.
“Chai, e pain me as him no go fit play today. Becos him try well well wen we go meet dem for Spain, but no wahala, we go replace am with beta playa wey sabi like him,” Naso Ferguson take yarn.

source

(1) (Reply)

Fantasy Premier League 2018/2019 Code / Do you think it's a Surprise If Pierre Should Turn Down Invitation??? / Orlando Pirates Embarass Manchester City In South Africa

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.