Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,603 members, 7,843,932 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 12:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / News To Me (5684 Views)
Breaking News To All ASUU Affected Students / Giving Sad News To A Troop (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: News To Me by clemcykul(f): 3:13pm On Apr 21, 2008 |
hin dey watch out for the rat wey be hin co tenant |
Re: News To Me by saucekid(m): 3:17pm On Apr 21, 2008 |
na omo alata he dey find |
Re: News To Me by ztyle(m): 6:18pm On Apr 21, 2008 |
@TUFe dude stop calling me names in this forum, i'm warning u for the last time @All I'm Watching Sam Mill, so make una mind una bizness. |
Re: News To Me by tufe(m): 6:38pm On Apr 21, 2008 |
dude, what u gonna do |
Re: News To Me by ztyle(m): 7:26pm On Apr 21, 2008 |
Tufe Try me then you will know the stuff i'm made of . . . .*Looking at Tufe with anger* push him & walk away. |
Re: News To Me by SamMilla1(m): 7:32pm On Apr 21, 2008 |
ztyle and tufe abeg make una hug una selves now the finger pointing is enough for now |
Re: News To Me by nightnurse(f): 7:38pm On Apr 21, 2008 |
leave em make them dey yab themselves |
Re: News To Me by saucekid(m): 7:58pm On Apr 21, 2008 |
we go watch free cinema |
Re: News To Me by ztyle(m): 9:35pm On Apr 21, 2008 |
Lol, Bros Sam Tufe own too much 4 the Section, wetin dey do am sef ? |
Re: News To Me by tpia: 10:10pm On Apr 21, 2008 |
@OP: why you wan spoil sam milla's joy nah? abeg rejoice for am. Is that why you werent at the party I threw for him last week at the club? |
Re: News To Me by ituen(m): 10:43pm On Apr 21, 2008 |
Na which party be that? The one wey u throw for batcha? |
Re: News To Me by ephisi(m): 10:56pm On Apr 21, 2008 |
Na here yoiu dey today, ituen. i jsut say make i find you for nairaland, ur second house zystyle how far |
Re: News To Me by SamMilla1(m): 10:58pm On Apr 21, 2008 |
ituen is here enjoying his dividends, price of working too hard |
Re: News To Me by ituen(m): 10:59pm On Apr 21, 2008 |
Ephisi, So u decide to enter NLD after all these yrs? Seun do give me 2 bedroom flat for NLD so na there u go dey see me from now on |
Re: News To Me by tpia: 11:00pm On Apr 21, 2008 |
ituen: you also missed it? hmmm, whats wrong with the mail. |
Re: News To Me by ztyle(m): 11:00pm On Apr 21, 2008 |
Ephisi guy must u follow me like house fly. anyway sha i bam |
Re: News To Me by SamMilla1(m): 11:03pm On Apr 21, 2008 |
lost but found |
Re: News To Me by ephisi(m): 11:04pm On Apr 21, 2008 |
See u, ori mi wu oh e la gi mo, elagimo. u don hear dat song b4 by rooftop mcs. Na my brother i come find ituen, it so happens i see u everywhere i go, are u still looking for that sweet thing. No mess up oh or i go tell General ituen from Kuvuki island to handle u. blood is thicker than NLD oh |
Re: News To Me by ztyle(m): 11:08pm On Apr 21, 2008 |
Come who bi iteun Sef Na Samy i dey look oh i go just RELOAD That Guy with many Slap. |
Re: News To Me by ephisi(m): 11:09pm On Apr 21, 2008 |
ituen: notin do u |
Re: News To Me by ephisi(m): 11:14pm On Apr 21, 2008 |
ztyle: Na today, u just dey rake like that bouncer 4 lambogini video, common commot 4 there many slap, slap dey many? |
Re: News To Me by ztyle(m): 11:55pm On Apr 21, 2008 |
Ok try me |
Re: News To Me by ituen(m): 6:06am On Apr 22, 2008 |
Ztyle, E be like say u still get pimples for face. By the time i deal with you, ur hands will be shaking next time u reply my post |
Re: News To Me by clemcykul(f): 9:10am On Apr 22, 2008 |
wat du expect from a kindagarten huh? |
Re: News To Me by ituen(m): 9:42am On Apr 22, 2008 |
Tufe bin pass tru this process before I wonder why he is not briefing this newbies on hw to behave |
Re: News To Me by clemcykul(f): 10:20am On Apr 22, 2008 |
i wonder too |
Re: News To Me by tufe(m): 11:26am On Apr 22, 2008 |
i have tried, but they are just to stubborn. what else can i do now |
Re: News To Me by clemcykul(f): 12:28pm On Apr 22, 2008 |
yeah tufe i knoe u have, am i really commend ur efforts |
Re: News To Me by tufe(m): 1:12pm On Apr 22, 2008 |
sankyou now what is the next step |
Re: News To Me by ztyle(m): 2:03pm On Apr 22, 2008 |
Next is to Fight Tufe & Ituen Guys don't try me,BE WARNED . . . .*looking @ them with ANger * |
Re: News To Me by tufe(m): 2:19pm On Apr 22, 2008 |
ituen, who is this kid, that is just trying to seek our attention |
Re: News To Me by ohilebo(m): 2:23pm On Apr 22, 2008 |
@ ztyle, complete the statement na, BEWARE OF what? DOGS, CATS , SNAKES, etc |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Be Inspired By The Words Of Wisdom And Quotes By Albert Einstein And Others / How to Get 6GB free on MTN / Lion And D Gorrilla
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |