Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,797 members, 7,831,579 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 09:31 PM

Glo & Mtn Video Calls - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Glo & Mtn Video Calls (4933 Views)

Make FREE Calls And Video Calls With IMO App / Airtel, Etisalat, Glo, & MTN Statement On NCC Fines / GSM Network Issues And Problems (Zain, Etisalat, Glo, MTN) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Glo & Mtn Video Calls by ceejay80s(m): 5:25am On May 19, 2008
@ all nairalander wey dey use 3G phone wey get either glo or mtn line,drop your number here i go call u on vid call, i wan see una face. or beta still make we call ourself, STRICTLY FOR VIDEO VIDEO CALLS ONLY ! my mtn is 07032659200 glo 08078455461
Re: Glo & Mtn Video Calls by symbian03(m): 6:39am On May 19, 2008
U GO FIT CALL ME FOR MIDNITE? oh Mwah!!! How sweet lol. {free mid nite video calls}
Re: Glo & Mtn Video Calls by Donseaun(m): 7:02am On May 19, 2008
I go e.mail u my number wen mtn 3g reach alagbado. Tsw!
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 9:53am On May 19, 2008
lol

sori bro, we aint gat glo or mtn 3g here, undecided
Re: Glo & Mtn Video Calls by DualCore1: 10:18am On May 19, 2008
lol, initial gra gra.
so crazy
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 10:40am On May 19, 2008
lol

baba was up, gud mornin, no mind d guy, no be ceejay, grin
Re: Glo & Mtn Video Calls by 4peace(m): 10:56am On May 19, 2008
I HAVE BOTH GLO & MTN 3G BUT I STILL PREFER TO SWITCH TO 2 OR 21/2 G.
SO ZEEJAY SORRY O I'VE SEEN UR FACE B4 FOR MORANG, FORGOT
Re: Glo & Mtn Video Calls by hayprof(m): 10:56am On May 19, 2008
Ah! 3G ko 3.7G ni** tongue
Re: Glo & Mtn Video Calls by Fadajasi(m): 12:51pm On May 19, 2008
Re: Glo & Mtn Video Calls by get2bboy(m): 1:36pm On May 19, 2008
Please I need to set up iPhone with glo GPRS/EDGE Configureation.

Accesspoint Name: glogwap
Username: wap
Password: wap

My Problem is how to enter the proxy which is 10.100.98.22

Y! IM: kaysaoil
e-mail: kaysaoil@gmail.com
Re: Glo & Mtn Video Calls by ceejay80s(m): 6:43pm On May 19, 2008
@hayprof na me u talk to like that? GOD go let me catch u 4 my street and i go disgrace u infront of that girl wey u dey toast everyday 4 my street @4peace for where u say u see my face?I and lagbaja are 1 @dual core na me dey do gra gra,no need 4 apology,i no go call u @ those wey dey live 4 rural areas,i go come mount 3g signal 4 una 2morrow
Re: Glo & Mtn Video Calls by smol(m): 8:01pm On May 19, 2008
@ceejay
my number is 08057012391-call me. e be like say the thing dey sweet your belle
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 8:16pm On May 19, 2008
lol

d tin dey shack ceejay, wink
Re: Glo & Mtn Video Calls by smol(m): 5:20am On May 20, 2008
@hansibone
guy i dey fight you oh, you refuse give me game and i dey vex angry. i don do baby doll of u wey i dey use pin and knife dey stab every night tongue tongue tongue. if u wan escape my voodoo u better give me my game wink wink wink
no need 2 run go see pastor, me sef be pastor, no one can help you cool cool cooli hope he freaks out and gives me my game
Re: Glo & Mtn Video Calls by dragnet: 5:31am On May 20, 2008
smol, I think he did that already undecided why n0t check that game thread
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 6:24am On May 20, 2008
lol

people IM DEAD DIE

smol wetin i do na, shoooo sad tongue
Re: Glo & Mtn Video Calls by ceejay80s(m): 12:34pm On May 20, 2008
@ brine u get 3G phone? It will only work if dat 3G signal dey ur phone ok? And next time if u no sabi spoke english,ur language is allowed .Hahahaha
Re: Glo & Mtn Video Calls by tommy2k2(m): 1:15pm On May 20, 2008
@poster
My Nokia 3310 3.g is working properly but no gprs, hope no prb abt that?
u fit try am sha,but na afternoon free call nai i want ooo/ lol grin cheesy
Re: Glo & Mtn Video Calls by ceejay80s(m): 5:00pm On May 20, 2008
@smol stout i tried the glo number wey u give me e no work,obviously na fake number u give me,na u sabi
Re: Glo & Mtn Video Calls by samuelk(m): 6:21pm On May 20, 2008
But mtn C.C said their 3g service is not yet accessible,i dnt even have d signal
Re: Glo & Mtn Video Calls by samuelk(m): 6:23pm On May 20, 2008
But mtn C.C said their 3g service is not yet accessible,i dnt even have d signal,ceejays,try dis no around 12 midnight,07055645774
Re: Glo & Mtn Video Calls by hayprof(m): 6:30pm On May 20, 2008
ceejay80s:

@hayprof na me u talk to like that? GOD go let me catch u 4 my street and i go disgrace u infront of that girl wey u dey toast everyday 4 my street @4peace for where u say u see my face?I and lagbaja are 1 @dual core na me dey do gra gra,no need 4 apology,i no go call u @ those wey dey live 4 rural areas,i go come mount 3g signal 4 una 2morrow

. . .arrange that post . . angry
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 6:31pm On May 20, 2008
hmmmmmmmmmmm

na una know oh, people like us wey no com get 3g phone nko? angry
Re: Glo & Mtn Video Calls by Fadajasi(m): 7:44pm On May 20, 2008
I NO WAN HEAR DAT 3g AGAIN JWO
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 8:26pm On May 20, 2008
@fada

c me c trouble,dem wan dey buga us wey no get 3g phone, taaaaaaaaa oshisko paparrazzi cheesy

hw far nw?wats cukin in ogbomosho?
Re: Glo & Mtn Video Calls by ceejay80s(m): 9:54am On May 21, 2008
3G phones no dey expensive,u fit just buy like sagem my w-8 i think its less than ten thousand naira now ,but na java o!
Re: Glo & Mtn Video Calls by Fadajasi(m): 9:59am On May 21, 2008
Even with celtel,ogbomoso still dry o@hansibone
Re: Glo & Mtn Video Calls by sisqology(m): 4:28pm On May 21, 2008
Mah cum sell dis kpabo 1week old n72 buy n73
Re: Glo & Mtn Video Calls by hansibone(m): 7:42pm On May 21, 2008
lol

@sisqo

u wan sell ur n72 because of 3g abi, hmmmmmmmmmm
Re: Glo & Mtn Video Calls by honsule(m): 8:15pm On May 21, 2008
I would rather get N70 than N73.Two reasons.1.I saw one guy with n73 joystick problem i changed my mind ever since.2.All my .SiS applications will be render useless because of .SiSX application.
Re: Glo & Mtn Video Calls by ceejay80s(m): 11:05pm On May 21, 2008
@honsule correct talk
Re: Glo & Mtn Video Calls by hayprof(m): 11:17pm On May 21, 2008
honsule:

I would rather get N70 than N73.Two reasons.1.I saw one guy with n73 joystick problem i changed my mind ever since.

You don't have to leave on what only your Eyes saw. . have u ever wondered to ask your Guy what happened to the Joystick. .??

honsule:

2. All my .SiS applications will be render useless because of .SiSX application.

You don't have to leave in a Odd world, as at now There r more apps & powerful Games on the 'sisx' format . . nd u knw Upgrade is a Good way to Learn More wink

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Phone review / Xiaomi's Flagship For 2021, The MI 11 Is Out. (specs And Price) / Blackberry Browsing Needed!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.