Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,160,462 members, 7,843,410 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 03:21 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / HILLARIOUS: Conversation Between A Rat And Man (825 Views)
When People In Lagos Mainland Saw A Lassa Fever-carrying Rat(pic) / PICS: A Hillarious Pics Of A Politician With Babalawo / Hillarious Picture Of A Polling Unit In Port Harcourt (2) (3) (4)
(1) (Reply)
HILLARIOUS: Conversation Between A Rat And Man by thinka2: 1:24pm On Aug 13, 2013 |
This is to spice your afternoon at work or at home....enjoy Rat: (with tiny voice) Hello. Man: Hello, who am I speaking wit? Rat: Na Mr. John be dis abi? Man: Yes u ar speaking wit Mr John, who is dis pls? Rat: So, u no recognize my voice abi? Na me ur room mate. Man: U say what? Rat: Ur room mate Rat. I dey ur room now... Man: I beg ur pardon? Rat: Which yeye beg u dey beg? I neva chop since yesterday wey u waka comot...I check dat place wey u dey put food, I no see anything. I check d kitchen, noting. I even check ur fridge, no single food there. E be like say u wan kil me abi?..No problem... I jux say make I let u know say dat ur certificate 4 inside ur wadrobe wey dem write LAGOS STATE UNIVERSITY, I don eat d "LA" comot....remaining "GOS STATE UNIVERSITY". Let me see which work u go take "Gos" State University find...! #Lobatan http://www.tutubranch.com/2013/08/humor-of-the-day.html |
(1) (Reply)
FUNNY CUTS... Season 1 / A Funny Comparison Between Nigeria And USA / A Thread For Yoruba Actors/actress & Musicians 'i Wonder Why' A Must Read.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |