Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,283 members, 7,811,836 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 08:52 PM

Nigeria Language Don Yakpata - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nigeria Language Don Yakpata (940 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nigeria Language Don Yakpata by ereaders(m): 6:44pm On Jul 05, 2008
na wah oh!!

people of nigeria wetin dey happen to our heritage? em!!

nobody care again to even speaak his or her language for house again no to talk of outside.

before our schools dey try to inculcate in our lives as student these traditions and culture.
but he be like say them don tire too.

this thing just they pain me so much. i dey vex seriously.

make una tell me wetin happen where we for go wrong? i wan no oooooo!!!
Re: Nigeria Language Don Yakpata by shuppie(f): 7:59pm On Jul 05, 2008
oju nti won, grin grin grin grin grin

(1) (Reply)

Nigerian Muslims And their endemic Ignorance / Focal Vocabulary Of Naija / When Last Have Nigerian Languages(vocalbulary) Been Updated

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.