Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,473 members, 7,843,453 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 05:26 AM

Can U Date Someone That Smoke Weed?? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Can U Date Someone That Smoke Weed?? (606 Views)

Can You Really Date Someone With A Disability? / Guys, Will You Date Ladies That Smoke Weed. / Why Do Nigerians See Girls That Smoke As Bad Girls? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Can U Date Someone That Smoke Weed?? by kunlery911(m): 9:22am On Oct 20, 2013
ladies can u date a guy that smoke weed not ceregtte but weed only? if no why and guys what do u thinking about weed(igbo) lets call it weed cuz igbo make it look bad lol
Re: Can U Date Someone That Smoke Weed?? by JameyMaxwell(m): 9:25am On Oct 20, 2013
LoooooL
Guy abeg no kall am igbo
Gurlz go dey fear if dem hear dt name
Re: Can U Date Someone That Smoke Weed?? by JameyMaxwell(m): 9:26am On Oct 20, 2013
Weed iz aiiite naw. Itz medicinal & enjoyable

1 Like

Re: Can U Date Someone That Smoke Weed?? by EzePromoe: 9:27am On Oct 20, 2013
Give to Caesar what belongs to Caesar.
Give to the smoker, a smoking wife/girlfriend.
PERIOD!
Re: Can U Date Someone That Smoke Weed?? by kunlery911(m): 9:30am On Oct 20, 2013
yeah i know eh igbo sound like say u like someone but its kinda funny how if u have money and u smoke weed ppl find it cool but if u poor and u dey smoke igbo u bi arm robber
Jamey Maxwell: LoooooL
Guy abeg no kall am igbo
Gurlz go dey fear if dem hear dt name

1 Like

Re: Can U Date Someone That Smoke Weed?? by JameyMaxwell(m): 9:34am On Oct 20, 2013
kunlery911:

yeah i know eh igbo sound like say u like someone but its kinda funny how if u have money and u smoke weed ppl find it cool but if u poor and u dey smoke igbo u bi arm robber
Looool
If yhu dey smoke am for places like
Shitta,Ojuelegba,Mushin,West-end,Bariga { All in lagos } na DULLIN
Buh
If yhu smoke it in yhur ride wif sum palz on the way to the beach while sippin Nuvo. Mehn yhur BALLIN

1 Like

(1) (Reply)

Deleted double post. / Some Wives And Making Money / Hi Guys

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.