Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,164,158 members, 7,856,663 topics. Date: Tuesday, 11 June 2024 at 02:24 AM

Be Thankful - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Be Thankful (522 Views)

Thanksgiving 2015: 6 Things To Be Thankful For | Speakersden / 101 Things You Need To Be Thankful For In Life / Be Thankful (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Be Thankful by fitzmayowa: 6:25pm On Oct 25, 2013
I here say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d 10th month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use bb, tecno, nokia200, ipad and laptop, If at all u neva get money to buy car
Re: Be Thankful by fitzmayowa: 7:00pm On Oct 25, 2013
Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or whatsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and whatsapps 4 coffin? You better Start thanking God now

(1) (Reply)

There are Still Good People In Our Country. / Thank God Mandela (MADIBA) Is Not A Nigerian / How Do You Feel When Your Post Make First Page???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.