Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,956 members, 7,855,870 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 10:42 AM

Assu Indomie Advert Song - My Fellow Student Please Sing With Me - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Assu Indomie Advert Song - My Fellow Student Please Sing With Me (1005 Views)

Still On ASUU Strike: Special Indomie Advert Song Remix / Any Latest News On Assu Strike? / Assu Strike (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Assu Indomie Advert Song - My Fellow Student Please Sing With Me by Muhylonaire(m): 6:53am On Nov 15, 2013
ASUU do gud oo..e do gud,ASUU wey giv us strike...e do gud,ASUU wey mek us stay, @home...e do gud,dey chop mama thank u...e do gud,dis strike dey sweet well well...e do gud,sum pple don join yahoo...e do gud,sum don dey do ashawo...e do gud,sum dey do gateman...e do gud,wia some dey look 4 husband...e do gud,me don dey sing nonsense...e do gud,wia u dey listen 2 nonsense...e do gud,me and u who get sense...e do gud,u dey dance as I dey sing...e do gud,abeg who knw wen strike go end...e do gud,me don even ask google...e do gud,even TB joshua no knw...e do gud,e cum be google go knw??...e do bad,I tink Gudluck go knw...e do worse,infact am heading 2 Aso rock...e do Gudour ex- ASUU presido don die,them do worstna wthin go come happen,till next year

1 Like

Re: Assu Indomie Advert Song - My Fellow Student Please Sing With Me by Nobody: 8:01am On Nov 15, 2013
It's time for "Yo Dude" jokes! cheesy . Dude's thread is so dumb mine is the only comment grin grin
Re: Assu Indomie Advert Song - My Fellow Student Please Sing With Me by cumz(m): 8:36am On Nov 15, 2013
kolawaxxy: It's time for "Yo Dude" jokes! cheesy . Dude's thread is so dumb mine is the only comment grin grin
but why did u comment??

(1) (Reply)

Futa Pulls Out Of ASUU Strike / STRIKE: ASUU Adamant, Denies Knowledge Of N200bn At CBN / The Polytechnic Ibadan 2014/15 Admission Process..

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.