Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,781 members, 7,837,841 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 11:30 AM

Toto Blow Whistle - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Toto Blow Whistle (14254 Views)

You Remember This Whistle? / How To Whistle With Your Fingers.... / Black-toto. . .lol (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)

Toto Blow Whistle by gentlefuck: 7:17pm On Aug 11, 2008
With this kind level of shakara wey girls dem de showcase 4 9ja, Toto gaz blow whistle.
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 7:54pm On Aug 11, 2008
were u get that one from sey toto dey blow whistle?
well, i only know sey TOTO dey 'hiss" cool
Re: Toto Blow Whistle by manickal(m): 8:46pm On Aug 11, 2008
gentlefuck  grin what a lovely name. na your babe toto dey blow the whistle.? o.k now i understand, the dog is between yhur legs abi?
Re: Toto Blow Whistle by Gabry(f): 2:25am On Aug 12, 2008
shocked shocked shocked What Da Hell. . . .

I've never heard of a Toto blowing whistle but I ever seen a Toto fart. HAHA! grin
Re: Toto Blow Whistle by tollexboy(m): 2:47am On Aug 12, 2008
even toto they hiss self,
Re: Toto Blow Whistle by Gabry(f): 3:27am On Aug 12, 2008
tollexboy:

even toto they hiss self,

shocked shocked shocked shocked shocked lipsrsealed undecided
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:27am On Aug 12, 2008
una need serious deliverance shocked shocked shocked
Re: Toto Blow Whistle by clemcykul(f): 8:52am On Aug 12, 2008
@topic lol grin grin grin grin

bla bla bla is good grin why the t******** no go blow whistle?

e suppose blow to signal game is over grin

make una ask jaymobb he don hear the whistle tire grin
Re: Toto Blow Whistle by coolykdat(m): 9:13am On Aug 12, 2008
Chei NLD don corrupt o! shocked

Wey my BIBLE I must cast out the spirit of bla bla bla, from all the members and clem is first on my list, cos the spirit force of
bla bla is really strong in s/he. embarassed

**Starts speaking in tongues**

reybabaratabarabarantabarashabarantaradabarentereserebarebarantabara!

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

cool
Re: Toto Blow Whistle by clemcykul(f): 9:53am On Aug 12, 2008
ta!
ur prayer dey end for ur ceiling, e no dey pass dia
Re: Toto Blow Whistle by chioya(f): 10:25am On Aug 12, 2008
BLOOD OF JESUS shocked
BAD TOPIC
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 10:30am On Aug 12, 2008
Toto can only hiss , can not blow wistle. cheesy hahahaha. cheesy maybe to owner of the toto blow it herself , lol
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 10:32am On Aug 12, 2008
coolykdat:

Chei NLD don corrupt o! shocked

Wey my BIBLE I must cast out the spirit of bla bla bla, from all the members and clem is first on my list, because the spirit force of
bla bla is really strong in s/he. embarassed

**Starts speaking in tongues**

reybabaratabarabarantabarashabarantaradabarentereserebarebarantabara!

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

cool







Yes . we shall cast the spirit of TOTOLSM out of nairalanders
Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 10:38am On Aug 12, 2008
which kind topic be this one na undecided
Re: Toto Blow Whistle by clemcykul(f): 2:12pm On Aug 12, 2008
na so i see am o
Re: Toto Blow Whistle by mykali(m): 2:24pm On Aug 12, 2008
chineke leh,  shocked  shocked  shocked

how can toto blow whistle?. make e enter football field na,  grin  i'm sure referees will love to blow d thing.  cheesy  grin tongue
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 3:43pm On Aug 12, 2008
is it scientifically proven?
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 7:54pm On Aug 12, 2008
spenchuks:

is it scientifically proven?



most u wait till science prove something right or wrong before u believe,
my guy wake up jare grin
i don witness toto hiss for real wink
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:01pm On Aug 12, 2008
for where? shocked shocked shocked
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:14pm On Aug 12, 2008
na question be that? grin
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:21pm On Aug 12, 2008
i wan know where u hear the tin blow whistle and how the whistle sound
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:28pm On Aug 12, 2008
no be from me u go hear that one, ask the guy man wey make up dis thread jare,
i don repent. grin
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:35pm On Aug 12, 2008
but u talk say u don witness am before.
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:41pm On Aug 12, 2008
i don eat my word jare grin
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 9:20pm On Aug 12, 2008
Later now TOTO go dey blow trumpet
Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:23pm On Aug 12, 2008
may god forgive u grin
Re: Toto Blow Whistle by lexicon(m): 9:44pm On Aug 12, 2008
studio43:

may god forgive u grin

lol
Re: Toto Blow Whistle by lordmassac(m): 10:22pm On Aug 12, 2008
shocked shocked shocked na wahaooo! why toto no go hiss? after una don pack all the market wey dey the shop finish tongue cheesy grin grin grin
Re: Toto Blow Whistle by jaymobb(m): 6:54am On Aug 13, 2008
spenchuks:

i wan know where u hear the tin blow whistle and how the whistle sound

This one na senior gist, u no go understand grin
Re: Toto Blow Whistle by spenchuks(m): 8:28am On Aug 13, 2008
na who come be senior for here?
Re: Toto Blow Whistle by gentlefuck: 8:24pm On Aug 13, 2008
spenchucks,well sha, no b ur fault, afta u don spend all d whole ingredient wey make up d chuks 4 ur body, y u no go ask who b senior n who y toto blow whistle, n 4 u lordmassac, i sure sey toto neva massacre ur body b4.
Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 8:34pm On Aug 13, 2008
this guy, which kind person u be sef undecided

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)

Conversations Between A Teacher And His Students / Join This Whatsapp Comedy Group And Say Good-bye To Boredom Forever / Redeemed Church Member Cuts Off His Manhood To Concentrate On 21 Days Fasting

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.