Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,788 members, 7,851,659 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 04:07 AM

Looking for a woman - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Looking for a woman (592 Views)

I Am Looking For A Serious Relationship That Can Lead To Marriage From A Woman / Want To Meet A Woman With A Good Heart / How To Make A Woman Feel Atrraction 4 U (1) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Looking for a woman by Buduz: 4:56pm On Sep 01, 2008
Na wa oh! my brodas, no ph girl wan date young boyz again oh!, i say 2day i go talk my mind out. Me, i from choba, where dem born uniport, i don see brodaz dey cry like frog, i don stil see girls dey fly for night like witch from le meridan to protea hotel, now sef for ph, girl just dey slap thier boyfriends anyhow, imagine. All in the name of say i don climb your papa mate. But oh!, wetin dey fear me pass now na sey, currently 4 ph now, everybody na aristo, make u no just be student, even aboki man sef na aristo 4 ph. Girls 4 ph no get shame & pride again, you go see where 4 girls dey climb one very old man, for 10,000 each. My brodaz, i don see enough, now i dey find there wives seriously, because i cant be a homo.
Any cheated wife should pls contact me on 08050304810, i no want very old woman oh!, or even very fat woman.

(1) (Reply)

Abj Ladies Needed For Connections / One Goodlookingguyhyr / Are You A Pretty Lady, Single And Reside In Lagos Btw 18-25? I Need 2 Choose.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.