Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,461 members, 7,816,082 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 03:20 AM

ASUU Strike Update - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / ASUU Strike Update (1250 Views)

Another Nationwide ASUU Strike? / ASUU Strike Update: Jonathan Approves N400bn Lifeline –SSANU / ASUU Strike Update: Crucial Meeting Said To Be Holding Today (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

ASUU Strike Update by DiscodeeFUTA(m): 5:51pm On Aug 04, 2014
I woke up dis morning comtemplating on whether to go for lectute 2day or NT cos yesterday there were crazy rumours going around abt ASUU strike. Omoh!! na hin ah enta sckl see say lecture dey go on,the lecturer cum pack assignment gv us lik say 2Mao no dey,I was lik 'so na person papa dey carry dis kind rumour...mtcheewww'.


So pls,Nigeria student if na pray una go pray or if na aluta wey go do mk we do am oo, cos strike no pay us at all. Imagine say strike happen, student for O.A.U don d-i-e b dat nah(ah no b O.A.U student oo). So daddy ASUU dont go on strike oo abeg!!!!


Goon out.

4 Likes

Re: ASUU Strike Update by Lordgatt46(m): 8:49am On Aug 05, 2014
DiscodeeFUTA: I woke up dis morning comtemplating on whether to go for lectute 2day or NT cos yesterday there were crazy rumours going around abt ASUU strike. Omoh!! na hin ah enta sckl see say lecture dey go on,the lecturer cum pack assignment gv us lik say 2Mao no dey,I was lik 'so na person papa dey carry dis kind rumour...mtcheewww'.
So pls,Nigeria student if na pray una go pray or if na aluta wey go do mk we do am oo, cos strike no pay us at all. Imagine say strike happen, student for O.A.U don d-i-e b dat nah(ah no b O.A.U student oo). So daddy ASUU dont go on strike oo abeg!!!!
Goon out.
lolz.make ASUU strike no hold abeg.

1 Like

Re: ASUU Strike Update by haykins01(m): 10:59pm On Aug 06, 2014
DiscodeeFUTA: I woke up dis morning comtemplating on whether to go for lectute 2day or NT cos yesterday there were crazy rumours going around abt ASUU strike. Omoh!! na hin ah enta sckl see say lecture dey go on,the lecturer cum pack assignment gv us lik say 2Mao no dey,I was lik 'so na person papa dey carry dis kind rumour...mtcheewww'.


So pls,Nigeria student if na pray una go pray or if na aluta wey go do mk we do am oo, cos strike no pay us at all. Imagine say strike happen, student for O.A.U don d-i-e b dat nah(ah no b O.A.U student oo). So daddy ASUU dont go on strike oo abeg!!!!


Goon out.
..futa na book book nah..which level u dey..i dey part 4..i dey do my IT now..make them strike 4 3months nah abeg
Re: ASUU Strike Update by DiscodeeFUTA(m): 11:21pm On Aug 06, 2014
haykins01: ..futa na book book nah..which level u dey..i dey part 4..i dey do my IT now..make them strike 4 3months nah abeg



Na part 3...cos u dey IT u cum dey wish us bad...God dey oo

(1) (Reply)

In Your Own View, What Is Man's Greatest Invention? / G, H+, E, 3g And Lte: Making Sense Of Cell Network Alphabets / Practice JAMB, WAEC And NECO Past Questions Online

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.