Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,422 members, 7,843,288 topics. Date: Tuesday, 28 May 2024 at 10:04 PM

***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? (1105 Views)

Nairaland Romance Section Slum Book 2015. [fill And Tag] / Handsomeness Of Nairaland Men / Nairaland (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:03pm On Sep 20, 2014
undecided
ABEG NAIRALANDERS!!!!

Y E BE SAY MOST TOPICS WER DEY HERE ...NA HANDSOME DIS AND HANDSOME DAT DEY FULL D MATTER?
ESPECIALLY WE THE MALES....I NEVA SEE ANY BABE WEY DEY CLAIM NA SHE SEXY OR FINE PASS!
THE TIN DON TIRE ME I SWEAR.

I BE NEWBIEE ...THIS NA MY FIRST TOPIC.

THANK YOU OOO


#YOLO

1 Like 2 Shares

Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 8:08pm On Sep 20, 2014
i don book space grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by herald9: 8:11pm On Sep 20, 2014
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by philantoxx(m): 8:12pm On Sep 20, 2014
I dey here ma
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:13pm On Sep 20, 2014
They're what I call bítch asss niggers.
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:14pm On Sep 20, 2014
LOLS...Xpect anything ma broda. Na forum b dis
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 8:14pm On Sep 20, 2014
herald9:
you sef don book space grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 8:16pm On Sep 20, 2014
Khalessi: They're what I call bítch asss niggers.

Repping TeamKhalessi grin grin


I too dey dig this girl grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Dayjhihannon01(m): 8:19pm On Sep 20, 2014
Representing Hannon's crib... Present.. grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by macklef(m): 8:22pm On Sep 20, 2014
Lool. Na S.S.c.E candidates full romance section na,
Topics like, how i kiss my girlfriend and she shouted chineke!!! What should i do?
Uld get responses like,
She loves you thats why she shouted.
Guy, dump her, she has a crush on god
I remember saying chineke in my first kiss, his lips was too cold....etc
So annoying

2 Likes 3 Shares

Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:23pm On Sep 20, 2014
Ask chief OKOKORO
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:25pm On Sep 20, 2014
macklef: Lool. Na S.S.c.E candidates full romance section na,
Topics like, how i kiss my girlfriend and she shouted chineke!!! What should i do?
Uld get responses like,
She loves you thats why she shouted.
Guy, dump her, she has a crush on god
I remember saying chineke in my first kiss, his lips was too cold....etc
So annoying
NOW THIS GOT MA RIBS CRACKIN...

HONESTLY BRO...U RE ON POINT!


#YOLO
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by herald9: 8:26pm On Sep 20, 2014
Neldrizzy: you sef don book space grin
It doesn't hurt to try something newgrin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:27pm On Sep 20, 2014
MrIknowAll: Ask chief OKOKORO
BUT SIRE...U KNW ALL...
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:28pm On Sep 20, 2014
richommie: BUT SIRE...U KNW ALL...
LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o....
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 8:29pm On Sep 20, 2014
macklef: Lool. Na S.S.c.E candidates full romance section na,
Topics like, how i kiss my girlfriend and she shouted chineke!!! What should i do?
Uld get responses like,
She loves you thats why she shouted.
Guy, dump her, she has a crush on god
I remember saying chineke in my first kiss, his lips was too cold....etc
So annoying

That awkward moment when the OP is in SS1 grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by ronald4lif(m): 8:32pm On Sep 20, 2014
Real niggas are on the streets making real dough and the poor ones are gloating about handsome. Ask the girl next door if na handsome she go chop.
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:38pm On Sep 20, 2014
.
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:44pm On Sep 20, 2014
ronald4lif: Real niggas are on the streets making real dough and the poor ones are gloating about handsome. Ask the girl next door if na handsome she go chop.
LOL...THE TIN TIRE PERSON....

TOPICS WEY I TOO DEY SEE,NA HANDSOME DIS AND DAT! CUTE DUDES AND DAT..

I FIT DEY UGLY OOO....BUT MAKE EM STOP AM...IF U DEY CUTE,Y U DEY REVEAL AM? WE GO NOTICE U!!! grin grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:50pm On Sep 20, 2014
MrIknowAll: LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o....
grin LOL .... I DON HEAR SIR.
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by DonaldGenes(m): 9:48pm On Sep 20, 2014
richommie: undecided
ABEG NAIRALANDERS!!!!

Y E BE SAY MOST TOPICS WER DEY HERE ...NA HANDSOME DIS AND HANDSOME DAT DEY FULL D MATTER?
ESPECIALLY WE THE MALES....I NEVA SEE ANY BABE WEY DEY CLAIM NA SHE SEXY OR FINE PASS!
THE TIN DON TIRE ME I SWEAR.

I BE NEWBIEE ...THIS NA MY FIRST TOPIC.

THANK YOU OOO


#YOLO

Lmao!
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by DonaldGenes(m): 9:49pm On Sep 20, 2014
Neldrizzy: i don book space grin
I go slap you now o

Take your time....
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by DonaldGenes(m): 9:50pm On Sep 20, 2014
1one:

Repping TeamKhalessi grin grin


I too dey dig this girl grin

Cc that unrepentant woman ***********per grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 9:59pm On Sep 20, 2014
DonaldGenes:
I go slap you now o

Take your time....
come beat mee naa Loll
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 10:03pm On Sep 20, 2014
DonaldGenes:

Cc that unrepentant woman ***********per grin

See this guy... grin

Oya go and Cc all the anti-WW members, they would tell you 1one doesn't do WW... I no dey even do am 1‰.

I quoted her because of the way she e-killed, e-buried and e-burnt to ashes a fellow nairalander.
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:05pm On Sep 20, 2014
Na because we handsome Na grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by tayoxx(m): 10:10pm On Sep 20, 2014
1one:

Repping TeamKhalessi grin grin


I too dey dig this girl grin
She don turn well abi?
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 10:17pm On Sep 20, 2014
tayoxx: She don turn well abi?

Ahhh... Turn well as how.. Translation bro
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:38pm On Sep 20, 2014
Neldrizzy: i don book space grin

Jésù!!
...Neldrizzy!
...you af turn transgender @ (f)?? shocked
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 10:48pm On Sep 20, 2014
Kachisbarbie:

Jésù!!
...Neldrizzy!
...you af turn transgender @ (f)?? shocked
whah ya see when you look inna face?? grin grin
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:57pm On Sep 20, 2014
those guys creating thread like that are attention seekers and woman wrappers because they want we ladies to notice them
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by valdes00(m): 12:08am On Sep 21, 2014
MrIknowAll: LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o....
Y u say mak him no follow MONIKER na....... MONIKER na fyn babe, almost al NL guys na him dey call her name evrytym... One of my sis sef dey bear MONICA n she fyn, I wonder how her own name spellin dey diff frm ur own spellin

(1) (2) (Reply)

South African Woman Stabs Elder Sister Over Theft Of ‘expensive’ White Panties / Is This Right? / Its A Date! Not A Ceremony

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.