Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,168 members, 7,829,183 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 09:04 PM

On Online Public Display Of Affection - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / On Online Public Display Of Affection (3358 Views)

Should Ladies Also Ration Feelings Of Affection Towards Their Partner? / Do You Like Public Display Of Affection? / Public Displays Of Affection - Only For The Married And Engaged? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: On Online Public Display Of Affection by dytbabe: 7:15pm On Sep 27, 2014
Tymax:
My ex GF wey I dey use do DP for BBM, after we break up people just dey ask me say question. After all my "fumble", omo I just humble.

Lmao
Bt that's bound to happen na



I wish u were here 4/3yrs back and see wetin goldieluks use my eye see for this NL grin grin grin
Idowuogbo can testify
Na she be my saviour
She yab me ehn, if to say I take NL to hrt, I for don commit suicide grin grin grin
After all her yabs, I go jst dey laugh cos I no sabi yab, bt when my dear badosly comes, she saves the day
grin grin grin
Re: On Online Public Display Of Affection by dytbabe: 7:19pm On Sep 27, 2014
Tymax:
but kiss? .

Na that one be koko
Kiss me for pub, infact grab my bum
grin grin grin
Yes let ppl know am ur gal

I rem kissing this my bf by the bus stop and ppl in the bus were hissing and makin noise, I cld hear/feel their anger, I jst grabbed my bobo kiss am, I blocked his kokoro frm sticking out too grin grin grin grin
Re: On Online Public Display Of Affection by Tymax(m): 7:29pm On Sep 27, 2014
dytbabe:

Na that one be koko
Kiss me for pub, infact grab my bum
grin grin grin
Yes let ppl know am ur gal

I rem kissing this my bf by the bus stop and ppl in the bus were hissing and makin noise, I cld hear/feel their anger, I jst grabbed my bobo kiss am, I blocked his kokoro frm sticking out too grin grin grin grin
Ɨƚa..Ɨƚa..Ɨƚa.. Omo! Dem go just dey hiss ni. Some oldies will even say "omo iranu" grin One of my EX's once made me kiss her right there on her street. Kiss kee? Na peck I peck am sha. She later yab me. For her street some people dey look us one kind. Naija ehn! grin
Re: On Online Public Display Of Affection by dytbabe: 7:36pm On Sep 27, 2014
Tymax: Some oldies will even say "omo iranu" grin


grin grin grin grin
cheesy cheesy cheesy cheesy

The way they will do dia mouth and hiss sef
N tap the next person to dem
Ma wo bo se ri
grin grin grin
Re: On Online Public Display Of Affection by Idowuogbo(f): 7:51pm On Sep 27, 2014
dytbabe:

Lmao
Bt that's bound to happen na



I wish u were here 4/3yrs back and see wetin goldieluks use my eye see for this NL grin grin grin
Idowuogbo can testify
Na she be my saviour
She yab me ehn, if to say I take NL to hrt, I for don commit suicide grin grin grin
After all her yabs, I go jst dey laugh cos I no sabi yab, bt when my dear badosly comes, she saves the day
grin grin grin
Chei I remember that hormonal octopus ooo....dat chick can vex, i no go lie she sef na fire fire but na me dey win our royal rumble. grin grin grin grin The babe craze no reach masters level she just dey form Durella.

1 Like

Re: On Online Public Display Of Affection by Idowuogbo(f): 7:56pm On Sep 27, 2014
dytbabe: I love PDA so much
A grt fan of it
Bt online? Na
Well I don't do social networks except NL

All these e badu belle ppl go jst dey go chant incantations for behind u

Till date, I didn't find out why Goldieluks was beefing me, guessed I had flirted with her man grin grin grin grin
She beef'ed u cus u kinda rained on her parade na....u no say she be queen mother for this section till awa omo yi Lori con land. Our milkshake go ever bring all the boys to our zanga. grin

1 Like

Re: On Online Public Display Of Affection by dytbabe: 8:59pm On Sep 27, 2014
Idowuogbo:
She beef'ed u cus u kinda rained on her parade na....u no say she be queen mother for this section till awa omo yi Lori con land. Our milkshake go ever bring all the boys to our zanga. grin

Na na na na
The boys are waiting
Damn right its better than theirs

grin grin grin grin grin
Re: On Online Public Display Of Affection by Tymax(m): 9:03pm On Sep 27, 2014
Idowuogbo:
She beef'ed u cus u kinda rained on her parade na....u no say she be queen mother for this section till awa omo yi Lori con land. Our milkshake go ever bring all the boys to our zanga. grin
Lmao. Dytbabe, dis ur friend ehn! cheesy

1 Like

Re: On Online Public Display Of Affection by Missmossy(f): 9:16pm On Sep 27, 2014
I guess everything has a defined limit or boundary,PDA in reality is super nice and wonderful as both partners will get to really enjoy it but online is simply like a facade to me.

1 Like

Re: On Online Public Display Of Affection by eneres: 9:41pm On Sep 27, 2014
PDA is cool...but can we just keep it private n simple for only ourselves?
Re: On Online Public Display Of Affection by Idowuogbo(f): 9:47pm On Sep 27, 2014
dytbabe:

Na na na na
The boys are waiting
Damn right its better than theirs

grin grin grin grin grin
Wagbayi kiss grin

1 Like

Re: On Online Public Display Of Affection by Idowuogbo(f): 9:48pm On Sep 27, 2014
Tymax:
Lmao. Dytbabe, dis ur friend ehn! cheesy
embarassed embarassed tongue
Re: On Online Public Display Of Affection by theSpark(m): 12:23am On Sep 28, 2014
Never mistake the e-life for real life.

(theSpark, 2014).
Re: On Online Public Display Of Affection by hollas2jnr(m): 7:13am On Oct 05, 2014
I'm okay with PDA but online? Definitely no no... Its kinda going overboard.
Re: On Online Public Display Of Affection by valmunich(m): 9:13pm On Mar 14, 2015
Destante... Turn it back on, gotta tell you something sad
Re: On Online Public Display Of Affection by Jozzy4: 1:23pm On Oct 28, 2020
Tymax:

Ɨƚa..Ɨƚa..Ɨƚa.. Why do ladies keep mentioning bad belle people? Which bad belle people? It's the same to me whether Online and Public. And I don't like it at all. Highest I fit do na to hold hand abi to hug but kiss? Ah, or to dey write poem for twitter or facebook? No way.

My ex GF wey I dey use do DP for BBM, after we break up people just dey ask me say question. After all my "fumble", omo I just humble
.

grin grin grin

(1) (2) (Reply)

Men Beating Your Wife Is Never An Option. / Have You Experienced Heart-break Before? Let Us Share Your Experience. / Top Ten Male Romancelanders With D Biggest And Smallest Dicks.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.