Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,004 members, 7,852,425 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 06:00 PM

Mehn, Na Die I Dey . Lol - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mehn, Na Die I Dey . Lol (8545 Views)

Mehn!!! See Fashion!! We Still Dey Learn / PHOTO:Omo Mehn, Check Out The 'Swag'! / The Funniest Joke Mehn Am Still Laughing My God....!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 10:04pm On Dec 05, 2008
my people make una take am easy with studio.
no need for u guyz dey vibrate like NOKIA.
i know some people don say words that could cut like a knife, i know some people dey wish me 12ft cuz them see me as a threat.

they called me tout instead of Guru, dem sey i be woman wrapper instead of good samaritan unto sey i don help lotsa women realise there dreams , dem say i too dey show myself unto sey i dey ginger my swagger like Lil Wayne , dem talk all sort of things about me to pull me down ontop this game wey we dey so,  but i got almighty god by my side wey dey helep me win battles.

i nor fit shout.
i no fit afford to close my mouth sha.

i know wan dey call names,  but i know u guyz know una self.

i still dey ontop the game, no shaking,

Nothing dey happen!



cool
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Gabry(f): 11:47pm On Dec 05, 2008
See how egoistic and lame youve gotten. Yet again you've decided to post an insensible OUT OF TOPIC thread and by right, you should have got banned for this since its a so called " Breaking the Rules".

God by your side? Chei! Leave God alone. He is busy with the hunger, the homeless, the poverty, do you think he would want to care about this lameness of yours? Go get a life mehn. . .
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 12:03am On Dec 06, 2008
I'm rich
@studio
put on ur dancing shoes and let's sing, OYA
SOME PEOPLE Dem Won Make u cry
some people dem won make u die!
WHY?
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE O!
Ko ni baje fun E
Ko ni baje
Ko ni baje,
May u liv to see the end of ur enemies.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 12:04am On Dec 06, 2008
I'm rich
@studio
put on ur dancing shoes and let's sing, OYA
SOME PEOPLE Dem Won Make u cry
some people dem won make u die!
WHY?
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE O!
Ko ni baje fun E
Ko ni baje
Ko ni baje,
May u liv to see the end of ur enemies.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:09pm On Dec 06, 2008
darequam:

I'm rich
@studio
put on ur dancing shoes and let's sing, OYA
SOME PEOPLE them Won Make u cry
some people them won make u die!
WHY?
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE O!
Ko ni baje fun E
Ko ni baje
Ko ni baje,
May u liv to see the end of ur enemies.

god bless u non-stop.

atleast u different from those nokia's wey dey too over vibrate na.
i go live to see dem run down.
WoW!
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:11pm On Dec 06, 2008
dem com dey sound like
CHINA fone
too much noice making no sense
abeg nothing do u
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:18pm On Dec 06, 2008
sholabanke:

them com dey sound like
CHINA phone
too much noice making no sense
abeg nothing do u

grin grin grin
my main man, nothing do u too.
i just dey watch every steps those bad belle's make, very soon thunder go fire dem yansh down completely grin
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:21pm On Dec 06, 2008
@studio
why dont let us face
our jolly jolly life
and leave bad belle behind
nkan to wu anybody lole fenu won so
omo o ran eyan
omo ti wo town
omo ma ti jeun lo
orin won eje kan ma kolo
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:31pm On Dec 06, 2008
sholabanke:

@studio
why don't let us face
our jolly jolly life
and leave bad belle behind


SORRY but I STILL DONT KNOW WHAT U MEAN BY > WHY DONT WE FACE OUR jolly jolly life.
sounds gay to me.
please next time try to make it short and simple to understand. wink
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:34pm On Dec 06, 2008
haha hahaaaaaaa grin
Gay or what did u just say?
you are amking me laugh
talkin of anything u are doing
no matter what people says
continue it wit happiness in ur life
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by war1: 12:36pm On Dec 06, 2008
studio43:

my people make una take am easy with studio.
no need for u guys dey vibrate like NOKIA.
i know some people don say words that could cut like a knife, i know some people dey wish me harm because them see me as a threat.

them don call me tout. them say i nor finish school, them say i dey find fame for Nland , them say i too dey show myself, them talk all sort of things about me to pull me down ontop the game wey we dey so, but i got almighty god by my side so help me win this battle.
i nor fit shout.

i know wan dey call names, but i know u guys know una self.

i still dey ontop the game. and if u can't stand me, then stay the fuc* down.

Nothing dey happen!



Tat like you, so slowpoke father no fit teach u sense for the no of years when u don live. As far i dey concern u no get sense and that senseless attitude na fro senless parents, so fire down, continue to dey show am. Na because men never ambush u one on one naing dey make u dey happy. Goat no go ever get sense. Foolish daft. I come nairaland for ur sake.

darequam:

I'm rich
@studio
put on ur dancing shoes and let's sing, OYA
SOME PEOPLE them Won Make u cry
some people them won make u die!
WHY?
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE
OLORUN MAJE O!
Ko ni baje fun E
Ko ni baje
Ko ni baje,
May u liv to see the end of ur enemies.

If i start with u, na backy u go take run comort here. Zombie!


sholabanke:

them com dey sound like
CHINA phone
too much noice making no sense
abeg nothing do u

One single level u no get, ur mugu don over ripe but ur stupid parents no fit pluck am for u, make u dey see mad things interesting. I see say ur parents madness no gree leave u. Frog like u.


studio43:

SORRY but I STILL don't KNOW WHAT U MEAN BY > WHY don't WE FACE OUR jolly jolly life.
sounds gay to me.
please next time try to make it short and simple to understand. wink




una dey Bleep each other yansh naing dey make una no dey see anything when una do wrong, abe u no know? Okpe like u.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:41pm On Dec 06, 2008
@war war war,

if nor be this ban of a thing wey man dey try avoid, i for don put u were u belong for so long.

u know wetin ifit do na SYLVEX1 wink
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:43pm On Dec 06, 2008
by there word of there mouth
we shall know them
Glory be to God
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by romsky: 12:47pm On Dec 06, 2008
Omo Iya Banke na wah 4 u big tym embarassed

Studio since u already said it was a joke y not just put all aside & move 4ward smiley

War1 pls let sleeping dogs lie 2 wrongs can never make a ryt wink
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Dunddy(m): 12:48pm On Dec 06, 2008
what's this thread all about? tot its meant for jokes and not jives.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:50pm On Dec 06, 2008
@romade
i tot all na joke
until all this started his abusing words
omo i just dey my own side o
cus this place no be battle ground forums
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:52pm On Dec 06, 2008
the guy na dog na, make hin dey show him, I FIT BARK BUT TOOTHLESS TALENT NA cheesy
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by war1: 12:54pm On Dec 06, 2008
studio43:

@war war war,

if nor be this ban of a thing wey man dey try avoid, i for don put u were u belong for so long.

u know wetin ifit do na SYLVEX1 wink


who be sylvex1 when u dey call for this matter na? I beg keep that guy outside. na me and u get am. I no know sylvex, i no know u, i no know anybody. For u 2 think like that mean sey ur brain no correct. Goat.

sholabanke:

by there word of there mouth
we shall know them
Glory be to God

fool incarnate, wetin u sabby?


studio43:

the guy na dog na, make hin dey show him, I FIT BARK BUT TOOTHLESS TALENT NA cheesy

who dey call person dog, polly.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by romsky: 12:58pm On Dec 06, 2008
dundee united welkom on board

what next is just to avoid jokes at others expense.
Ignoring the yabs doesnt make u a lesser guy since u both already made ur xplanations
words av diverse interpretation from various group of people

Rememba  Nairaland is to UNWIND & not HITTIN BELOW THE BELTS

Chei i don become pastor overnyt am i good or what  grin
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:04pm On Dec 06, 2008
get out, u and who,
u think sey i dey your level, ?
wetin make u think sey u fit yarb sef?
all dis noise wey u dey make here na hin be the yarbs wey u sabi ni?

i just nor wan waste my talent over nothing.

your madness just dey start from were others stop, and i just hope yaba left doctors go fit handle your own case.

see all the yarnings wey u dey unleash for here no remove anything from my body. i just nor wan show myself cuz only an  empty vessel makes the loudest noise.

good riddance to bad rubbish!
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 1:06pm On Dec 06, 2008
@romade
please can we start church
i will be an usher in charge of the money
at least with that we will make an impart in
peoples life and porket too
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:08pm On Dec 06, 2008
the reply i just made, na for that SYLVEX1 wey turn war overnight
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by war1: 1:09pm On Dec 06, 2008
studio43:

get out, u and who,
u think sey i dey your level, ?
wetin make u think sey u fit yarb sef?
all this noise wey u dey make here na hin be the yarbs wey u sabi ni?

i just nor wan waste my talent over nothing.

your madness just dey start from were others stop, and i just hope yaba left doctors go fit handle your own case.

see all the yarnings wey u dey unleash for here no remove anything from my body. i just nor wan show myself because only an  empty vessel makes the loudest noise.

good riddance to bad rubbish!

thankgod sey u know sey ur talent na rubbish. Idiot like u.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by romsky: 1:15pm On Dec 06, 2008
omo Iya Banke stop these guys & believe me u will jeun soke & apo 4 sure

missing my clumsy & spencer
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:18pm On Dec 06, 2008
SEE, i never start u don dey run out of words.

i nor get your time, everybody here don decide to act friendly but u wan carry matter put ontop your BIG SHAPELESS HEAD.

na people like una dey kill themselves over wetin nor concern dem.

bizzy body, since na only u sabi vibrate like nokia, make i just relax dey look on till u finally run down silly.

mediocre!
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Dunddy(m): 1:21pm On Dec 06, 2008
UNWINDING! -Una be toy?

and what is below the belt that cannot be hit?

all this wey i dey see so, dem dey tell me say biting na part of fight.


@mr usher,
as u wan enrich ur [b]PORK[/b]et so, remember say sallah do near oh1 or beta still you can affect TURKets too!
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 1:24pm On Dec 06, 2008
I'm rich
@war
when i no de beef u why u go call me Zombie?
Mind u i'm a Battle Rider. The only reason why i won't engage in one with u is cus i would not like it if u insult my parents like u did to studio. IT MAKEs me mad and i won't do something to deserve it.
I don't kno what happened btwn u and studio but don't u think it's time to end it.
REASON NOW !
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 1:30pm On Dec 06, 2008
@ romade
nothing do u
@studio
abeg bone levels
frienship for life
@Darequalm
just face what God sent you
leave everything for him to judge
@ dundee
u kno say na sallah
so nothing like PORKet let go for TURKEYet
happy Ied el , , , , , , . , .please help me out
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:32pm On Dec 06, 2008
you've spoken well, darequam.

make him dey insult my parents well well, me nor fit mess with his parents na, i nor dey for that kind level.

and i think i deserve an appology for insultingmy parents sylvex11 a.k.a war1
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 1:38pm On Dec 06, 2008
so na sylvex11
na wa o
IRIRI-AYE must hear this
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 1:45pm On Dec 06, 2008
I'm rich
@war, studio
u guys aint good enough,
u aint worth it,
but he (GOD) STILL lover u and has a plan 4 u.
SQUASH THA BEEF AND THROW IT IN UR PAST.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:47pm On Dec 06, 2008
im ready to strike out a deal, cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

The "rumour Has It" Game / DOWNLOAD COMEDY: Mark Angel Comedy – Unlock Iphone (episode 156) / Kisschrix' Home Of Funny Pictures, Tweets And Epic Replies

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.