Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,673 members, 7,827,468 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 12:27 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56415 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:08pm On Feb 17, 2009
na wah ooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:54pm On Feb 17, 2009
lolabbey which one be your real name sef?

lola abi abbey?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:09pm On Feb 17, 2009
clemcykul:

olodo you wey not fit even spell your name

My life!!!!!! shocked Me First Second Class material. U never see my test scripts na why u dey talk.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:15pm On Feb 17, 2009
Na hin u never take your text script go collect money for bank?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:19pm On Feb 17, 2009
trust olodo na, he no sabi cheque book talk more of road to any bank cheesy grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:25pm On Feb 17, 2009
wen dem dey tellam to go school dat time, hin sey na to dey collect money for garrage like romade hin like, nansense
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:28pm On Feb 17, 2009
sad sad sad na u nansense!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:33pm On Feb 17, 2009
na u nansense shocked

finally clemcykul don better pass some people grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jaymobb(m): 3:39pm On Feb 17, 2009
for whr
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:43pm On Feb 17, 2009
wetin u mean by that jay?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jaymobb(m): 3:44pm On Feb 17, 2009
question
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:46pm On Feb 17, 2009
Finally Studio don accept. Its so honorable for someone to accept the fact that anotha human is better than him/herself. Ur a good Nigerian Studio, u know. Im proud of u. Never thought id say that to a drunk. grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jaymobb(m): 3:47pm On Feb 17, 2009
but studio has always been poor since i knw am ow clemcy come beta pass am now
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:29pm On Feb 17, 2009
sick fellas
Gawd cheesy grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:37pm On Feb 17, 2009
na wah ooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:40pm On Feb 17, 2009
elenu gbeske, is that all u can say angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:26pm On Feb 17, 2009
lol. cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 6:21pm On Feb 17, 2009
dickele close ya mouth na, how many times i go warn you make u dey brush?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:26pm On Feb 17, 2009
wetin i do u na? u love it ur just fronting.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 6:40pm On Feb 17, 2009
kai!!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:30pm On Feb 18, 2009
take style tell the guy to break down that yarnings for you unto sey u no understand jare cheesy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 12:49pm On Feb 18, 2009
guys, guys, guys

honorable studio43, is winning ooooooooo grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:51pm On Feb 18, 2009
Born to be a winner
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:44pm On Feb 18, 2009
born 2 b a ruler
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:22pm On Feb 18, 2009
See these plumbers. undecided
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:24pm On Feb 18, 2009
yet u keep chassing me around to get u a job
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:40pm On Feb 18, 2009
Ah! no o! no be me. U don already help that person out, Lolabbey. U guys no dey the same 'office' again?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:07pm On Feb 18, 2009
lolabbey, ?

dont know this person. havent seen or met this person before.

errm is lolabbey male or female or two of them join together?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 4:15pm On Feb 18, 2009
dunno
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:20pm On Feb 18, 2009
u wan knw
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:22pm On Feb 18, 2009
yes, i don goggle am tire yet no result. lol
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:40pm On Feb 18, 2009
check under nincompoop, look for wikipedias link.

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (80)

Governors Expecting Paris Club Alert?: Hilarious Photo Of The Day / Kaavia James, The Little Girl In Viral Social Media Meme Turns 4, Adorable Photo / Hilarious Cheating Pictures

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.