Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,596 members, 7,847,512 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 07:26 PM

Funny Questions People Ask - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Funny Questions People Ask (734 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Funny Questions People Ask by longnose(m): 7:31pm On May 10, 2015
Funny Naija questions.

1.I travel for over six days….as I just enta
town….see wetin one boy ask me ‘”

”are uback”””‘ I was like ””no, I’m front”

2.My guy see twins come dey ask me; o boy na
twins be this?

Ans: no...oh dey do picmix.

3.I was watching football nd a friend came
and said

‘guy u dey watch ball’ well i tell am say i Am watching Presidential election result.

4.This one na question wey ppl dey ask me
every morning:::

Am like-good morning Sir!
He's like morning, you don wake?
Am like -no , I still dey sleep

5.I called my ex….nd she said did u jus call my phone number ?

I was lik no.oh, I Am calling ur
mum's number and
u're receiving her call. Why?

6.My guy ask me were I was and I told him am in bank, he said Wat is happening there?

I said nothing.ooh
I'm uprooting cassava for my parent in the bank.

7.Opening the gates to drive out and my
Sister asks me. U dey comot?

No, na me
be the new gateman.

8.I dey watch film… my guy enta come ask me
na film u dey watch

nooO I dey worship TV
.
9.Seeing me eating indomie u com ask na
Wetin u dey chop?

Am eating ur Intestine.

10.U see gen dey on still dey ask una on gen?

NooO, na gen on us, com plug ur charger
For my nose.

11. My guy saw me, and he foolishly ask me
guy na you be that??.

I was like no o na my
Grand father when he was young

12. A game freak was passionately tapping his PSP n his galfrnd said. U dey play game? Him
reply wit anger...

I dey practice how 2 press Leg.

13.I mistakenly cut my thumb wit razor n my
frnd asks... Why u come cut urself na?

I say my
blood too mch I wan reduce am IDIOT!

14. Me and my frnd dey argue him com say u dey talk 2 me,

I say nooO I dey talk to the spirit of ur ancesstors .

15. Abeg make una no vex ooO

Abeg na FACEBOOK
be this?
Re: Funny Questions People Ask by Nobody: 7:53pm On May 10, 2015
Oooooshey

(1) (Reply)

Ask Anything From A Fin / Who Is Really An Igbo Person? / Isoro Cult Members Seize Ooni’s Second-in-command’s Dead Body

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.