Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,469 members, 7,843,443 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 05:00 AM

Jokes Herpart - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Herpart (1538 Views)

Jokes Jokes Jokes Jokes / Funny Jokes By El Vicker, The Hottest Rapper In Owerri (nigeria) (photos) / Hahaha (funny Pics Collection) -jokes (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Jokes Herpart by activefibre1(m): 9:01am On May 26, 2015
Now if fuel is 40# inside sambisa forest, will you go?

Joke apart how are the hospitals with their numerous patient coping....no water, no light, no gas....

Oh my God NIGERIA!!! ohhhhh....i don miss road, aha, this angel wey i bribe sey, i wan make dem born me for paris, done go carry me go the country wey i be dey tell am sey i dey fear go.

This country funny die, eh ehe eh...angel gabriel , i beg give me more pop corn for dia, the film don start..." NIG season 8''

My son you see that leg hold on to it with your live, once it takes off dont let go and dont look down. Once it lands , you don enter green land, call me with this number...+2348034..

Baba i don bring the item you sey make i bring take do the blood money, oya watin remain? Baba? Watin happen? What? It remain watin? TWO 50Litres of petrol? Wer i be wan get that one?

My son, am about to die, but know something as my last words to you. This beautiful decent virgin girl called nigeria ,with big skirt wey dey sweep ground in the 70's....she has suddenly changed, she is now even wearing only pant outside make everybody dey see...she is a good girl turn LovePeddler...

Mama zaki, how much did you make in today's begging? WHAT? No market ke? It's better we travel to ghana to continue, this country has killed everybody hope.

1 Like

Re: Jokes Herpart by activefibre1(m): 6:43am On May 31, 2015
Keep digging you never can tell we can just hit oil, and privatize the business. Keep this parlour locked as for now....

Just becos he has no money to buy gas, it's now he remember that food cooked with local stove is sweeter than those cooked on gas cookers.


The time i go cinema go watch titanic, i come dey wonder why e be sey everybody dey cry. We dey watch as people dey struggle, some fall for water....no difference.....lagos life.... cry for watin. I never cry for people wey dey jump for moluwe dey fall for ground, na oyinbo wey they fall enter water i go come dey cry for, i beg. Na today.


I saw shekau at the inuguration ceremony, he was in suit, and well dressed....bad agent of CHANGE

(1) (Reply)

This Story Happened Live In OYO!!! / NEW MTN #100 For 7gb.tested!.no Tweaking / Hilarious: When You Are Hit With Serious Water Scarcity In The Hostel ( Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.