Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,459 members, 7,843,396 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 02:09 AM

Na Who Be Dis Romade Sef? - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Na Who Be Dis Romade Sef? (1234 Views)

Abeg Na Who Dey Provoke U Pass / Which Kind Country Be Dis, Jesus!!! See As Nepa Just Carry Light Now / Kai,na Me Be Dis? (2) (3) (4)

(1) (2) (Go Down)

Na Who Be Dis Romade Sef? by alimat2(f): 10:46am On Mar 20, 2009
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 11:02am On Mar 20, 2009
pomade dis 4 u
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 11:10am On Mar 20, 2009
THREAD LOCKED
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Lolabbey: 11:12am On Mar 20, 2009
mak moderator comeabi an u be him vice
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 11:22am On Mar 20, 2009
u no see my name on top

dani put my name now abi u don retrench me
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 11:24am On Mar 20, 2009
agree,protect urself
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by blissieng(f): 11:27am On Mar 20, 2009
Digressing from the Q?
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Ben13: 11:28am On Mar 20, 2009
somebody should tell me what is going on between romade and alimatu shocked
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by alimat2(f): 11:31am On Mar 20, 2009
Na wetin u wan know?
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 11:31am On Mar 20, 2009
she luvs me
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 11:36am On Mar 20, 2009
are u now satisfied ben d poke noser.
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Lolabbey: 11:36am On Mar 20, 2009
@ rom bt do u lov her
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by alimat2(f): 11:41am On Mar 20, 2009
@lola
Dat is out of ur bisiness, evendo he beats me always
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 11:49am On Mar 20, 2009
Lolabbey:

@ rom bt do u lov her
whAT ROM AND ALIMAT has joined together let no lola put assunder
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 11:51am On Mar 20, 2009
but i luv her not haba do u want my clumsy to break up with me
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by blissieng(f): 11:59am On Mar 20, 2009
Right!
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by jmkbond(f): 12:11pm On Mar 20, 2009
good
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 12:19pm On Mar 20, 2009
God pass una
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by alimat2(f): 12:37pm On Mar 20, 2009
And Quad senior una too
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Lolabbey: 12:43pm On Mar 20, 2009
hahahahahahahahahaha
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 12:46pm On Mar 20, 2009
wia ya tit
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by arramyjay: 12:56pm On Mar 20, 2009
Is a guy with a very big head.
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Lolabbey: 1:02pm On Mar 20, 2009
abi dis post mis road
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 1:19pm On Mar 20, 2009
d last time i checked, romade is the name i gave to my goat!!! alimoto, satisfy?
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by tytylayor: 1:25pm On Mar 20, 2009
@topic
romade is a sheboy
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 1:28pm On Mar 20, 2009
lola fanx 4 d ansa jare
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by sweetliet: 1:47pm On Mar 20, 2009
lola and romade birds of the same legs waka together enter guter
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 1:49pm On Mar 20, 2009
& came out with smiles 7 laffter
but na yakata u fall 4 canal
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Ben13: 1:53pm On Mar 20, 2009
I sense something now shocked
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by D1KeleVra(m): 1:55pm On Mar 20, 2009
What you sensing Spiderman?
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by romsky: 1:57pm On Mar 20, 2009
he don tire to make sese o
Re: Na Who Be Dis Romade Sef? by Ben13: 1:58pm On Mar 20, 2009
dickele male

(1) (2)

Nice Vs Rugged Man, Who Was Wrong / Confirmed! Boko Haram Inside The Police Force / 2011/2012 Uniosun Post Utme Questions And Answers

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.