Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,970 members, 7,838,460 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 10:29 PM

Jokers Party - Jokes Etc (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokers Party (22947 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokers Offtopic Massage Centre (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (32) (Go Down)

Re: Jokers Party by tytylayor: 7:12am On Apr 16, 2009
i don wake up, where d party @?
Re: Jokers Party by sylve11: 9:31am On Apr 16, 2009
cool
Re: Jokers Party by Ben13: 9:41am On Apr 16, 2009
studio43:

BEN,


i came up wiff a good sugestion the other day even with a sample of what the place looks like, but some people just dey yarn dusts so i pulled out, and this same peeps wey dey yarn dusts based on my sugestion never even come up wiff any better sugestion wey guy man fit buy.

Wetin make i do naw undecided

Let's pull away our ego and make things work. angry
Re: Jokers Party by romsky: 9:44am On Apr 16, 2009
Studio is gettin so desperately ***

abeg wia spencer?
Re: Jokers Party by sylve11: 9:46am On Apr 16, 2009
spencer my darrin? cool
Re: Jokers Party by Ben13: 9:46am On Apr 16, 2009
romade, where are you?
Re: Jokers Party by sylve11: 10:33am On Apr 16, 2009
here i am cool
Re: Jokers Party by romsky: 10:41am On Apr 16, 2009
benjy, wia r u? cool
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 10:47am On Apr 16, 2009
hi Roma how u dey, please i just returned from London this morning after traveling to watch my darling Arsnal. so can u please tell me where Aminat is? i miss her on a serious note any news about her? tanx
Re: Jokers Party by dani1luv: 10:48am On Apr 16, 2009
undecided
Re: Jokers Party by romsky: 10:54am On Apr 16, 2009
i resemble caretaker 4 ya faze
abi u no see dani, benjy & syl 4 ground 2 ask after ya unlisted wyf
Re: Jokers Party by studio43(m): 10:56am On Apr 16, 2009
jmkbond:

go sleep

Lol,

why u dey hide for the back of the puter dey give illegal orders naw  grin



romade:

Studio is gettin so desperately ***

u guyz came up wiff the sugestion and i thought was a good idea , then i tried to help u guyz wiff a cool environment doesnt make me desperate.

DONT FORGET IM NOT GONNA BE AT THE PARTY, even if na for the front of my house una go do am,  wink
Re: Jokers Party by jaymobb(m): 10:57am On Apr 16, 2009
cool
Re: Jokers Party by PeeJee(m): 10:59am On Apr 16, 2009
romade:

i resemble caretaker 4 ya faze
abi u no see dani, benjy & syl 4 ground 2 ask after ya unlisted wyf

Haba we dey fight just simple question any way no kwams pls did anyone know where alimat is?
Re: Jokers Party by jaymobb(m): 11:01am On Apr 16, 2009
she's in my bedroom, why
Re: Jokers Party by romsky: 12:35pm On Apr 16, 2009
zed

studio pele o
cool
Re: Jokers Party by Lolabbey: 12:45pm On Apr 16, 2009
hhmm,e si ku idaro na
Re: Jokers Party by romsky: 1:34pm On Apr 16, 2009
sori my yoruba no reach dat one oya transcribe kia kia cool
Re: Jokers Party by Lolabbey: 1:40pm On Apr 16, 2009
tutorial fee first
Re: Jokers Party by romsky: 1:50pm On Apr 16, 2009
d luv money is d root of all evil cool
Re: Jokers Party by papine(m): 1:57pm On Apr 16, 2009
@
romade

i no like away march,,,,,,, you hear

come my home, na 9month you go get shocked

after i am done
Re: Jokers Party by romsky: 2:02pm On Apr 16, 2009
papi
i no get wetin u want cus na wetin dey btw ya legs dey myn beta luck next tym
cool
Re: Jokers Party by Lolabbey: 2:03pm On Apr 16, 2009
hmmmmm
Re: Jokers Party by papine(m): 2:11pm On Apr 16, 2009
romade:

papi
i no get wetin u want cus na wetin dey btw ya legs dey myn beta luck next tym
cool
na una type dey hate football wink
Re: Jokers Party by Ben13: 2:15pm On Apr 16, 2009
romade na chelsea fan na
Re: Jokers Party by dani1luv: 2:16pm On Apr 16, 2009
papilo
Re: Jokers Party by Ben13: 2:19pm On Apr 16, 2009
wetin happen to papilo?
Re: Jokers Party by sylve11: 2:26pm On Apr 16, 2009
help me ask the boi cool
Re: Jokers Party by Ben13: 2:28pm On Apr 16, 2009
which boi tongue
Re: Jokers Party by romsky: 2:28pm On Apr 16, 2009
me wey dey play local & international league

i am a bonafide Gunners
Re: Jokers Party by Ben13: 2:32pm On Apr 16, 2009
that's a lie.

you no dey support kano pillars again? shocked
Re: Jokers Party by papine(m): 2:34pm On Apr 16, 2009
romade:

me wey dey play local & international league

i am a bonafide Gunners

Ben20001:

romade na chelsea fan na
who come dey lie now

ogogo and gun ?

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (32)

Pictures That Will Make You Laugh So Hard, You Will Appreciate You Saw Them / BASKETMOUTH, Bovi, I Go Dye, Gandoki, Bovi, Gordons, Akpororo, Buchi, AY, Seyi / Watch The Latest Area Cartoon Video-igba Nkwu

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.