Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,359 members, 7,812,014 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:17 AM

Who Turn Lolabbey To Lol - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Turn Lolabbey To Lol (21697 Views)

Poll: Who Turn Lolabbey To Lol

me: 80% (4 votes)
lola herself: 20% (1 vote)
This poll has ended

I Don't Want To Lol Alone / Pls Join Me To LOL. Funny Val Pictures / Lolabbey Appears (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Go Down)

Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 5:37pm On Apr 23, 2009
where everybody dey use lolal name now.

abi she don turn star.

if this one go talk, he go say lol

if another one go talk, him go say lol.

why una dey short lolabbey name now

when next u want to talk just call the name fully.

lol= lolabbey,
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 5:50pm On Apr 23, 2009
Nor insult my lola like that oh

wetin be ya own name sef. . . . films. . .
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Dammyray(m): 6:11pm On Apr 23, 2009
Okay ooo so i guess all watin ona talk na lolabbey smiley[color=#990000][/color][size=8pt][/size][size=8pt]
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by experts: 8:19pm On Apr 23, 2009
watin concern u wit watin we talk
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 8:26pm On Apr 23, 2009
lolabbey, ,.,.,, ,sorry, ,, ,, ,, ,, , lol
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 4:04pm On Apr 24, 2009
lol
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:08pm On Apr 24, 2009
make ona cont to dey lol
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 4:09pm On Apr 24, 2009
with water or without water?
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:30pm On Apr 24, 2009
whieva way u prefre it
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 4:31pm On Apr 24, 2009
okay
i think i know which one is better
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 4:34pm On Apr 24, 2009
lol undecided
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:42pm On Apr 24, 2009
who beat u bend ur mouth?
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 4:45pm On Apr 24, 2009
u neva hia of bend smile ni? tongue
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 4:46pm On Apr 24, 2009
lolabbey
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 4:57pm On Apr 24, 2009
lolabbey is not equal to lol oh
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:01pm On Apr 24, 2009
lol na lol including lolabbey.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:02pm On Apr 24, 2009
wetin lol mean sef? undecided
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:05pm On Apr 24, 2009
Bbeee:

wetin lol mean sef? undecided
u write jamb dis yr?
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:07pm On Apr 24, 2009
larayat:

u write jamb dis yr?
lmyo

dt one ansa my que?
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 5:08pm On Apr 24, 2009
lol
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:09pm On Apr 24, 2009
lolabbey
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:09pm On Apr 24, 2009
see fighting over somebody s name
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 5:10pm On Apr 24, 2009
Loloa
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:11pm On Apr 24, 2009
d name dey make me lol smiley
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:12pm On Apr 24, 2009
Bbeee:

lmyo

dt one ansa my que?


he no ansa ur que cos my new born baby knw d meanin of lo,meanin u are nt matured  qui.
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:14pm On Apr 24, 2009
larayat:

he no ansa ur que cos my new born baby knw d meanin of lo,meanin u are nt matured  qui.
roflmao!!

oya wetin lo mean?
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 5:15pm On Apr 24, 2009
lolying galore
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 5:16pm On Apr 24, 2009
sweet B dat girl no sabi d diffrence btw the word O and Zero so no tu argue
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:18pm On Apr 24, 2009
okay i will not
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:22pm On Apr 24, 2009
dont play on my intelligence
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 5:25pm On Apr 24, 2009
wahala wa ooo
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:28pm On Apr 24, 2009
may God never see am ooooo

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29)

Mermaid Found After Tsunami: Wow! / Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Join This Whatsapp Group For Jokes, Funny Videos, Memes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.