Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,007 members, 7,852,430 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 06:04 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Webmasters / Joke Of The Day:- When You Recieve A Sms From MTN (595 Views)
DFGHJ / Recieve A Pay For Submitting An Article/scene In This Forum. / Need Help To Create A SMS Portal (2) (3) (4)
Joke Of The Day:- When You Recieve A Sms From MTN by Nobody: 6:34pm On Jan 08, 2016 |
oh my God, i nid to do this write up in pidgin for it to look sweet* lol it goes like this.. this morning, i dey room jeje, na im mtn cum send me text msg that reads "You Have Been Awarded With 1 Week Amazing Facts Free, since na free i said no problem, i cum go sit down for one corner of my room dey blog.. na im mtn cum send me msg, i cum go read the msg see e talk; "Do You Know That Nigeria is A Country", i opened my mouth in shock, i cum say maybe next one go better, as i dey wait i cum hear msg tone i go check, mtn don send me another one dis one come read; "Do You Know That Fishes Don't Fly" me sef i don vex already, since no be only them sabi amazing facts i come dey nack dem my own facts, see the first one i nack them; "Do You Know That Abacha Was Alive Before He Died" dis one no do me i come nack dem another to make am 2-2, see wetin i write; "Do You Know That Everyone Reading This Post Is Laughing" after this one, i no come send dem again Abeg let the fun continue, post your own hidden fact Source:- http://gadiwap.com |
Re: Joke Of The Day:- When You Recieve A Sms From MTN by Mikkystorm: 6:50pm On Jan 08, 2016 |
LOL , lwkmd! Dope! |
Re: Joke Of The Day:- When You Recieve A Sms From MTN by lasisi69(f): 7:13pm On Jan 08, 2016 |
Nice one 1 Like |
Re: Joke Of The Day:- When You Recieve A Sms From MTN by tutusaint(m): 7:19pm On Jan 09, 2016 |
Nice one bro |
Re: Joke Of The Day:- When You Recieve A Sms From MTN by Nobody: 7:24pm On Jan 09, 2016 |
visit http://gadiwap.com for hot updates |
(1) (Reply)
1 Step Ahead / Advertise Your Post ,etc To My 145k And 19k Facebook Group / Profitable Social Media Business - Killer Design - No Experience Needed
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |