Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,208 members, 7,829,322 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 02:13 AM

All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband (52159 Views)

When You Wear Your Favourite Outfit But Nobody Is Feeling It (pic) / A Head Cracking Riddle For All NL Solve It If You Can / All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husbands! (remix) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)

Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 4:53pm On Jul 02, 2009
u must be re-admitted in yaba left
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet: 5:23pm On Jul 02, 2009
were u just released from there??/


abeg make una bring rope make i tie romi my dear don kolo
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sylve11: 6:18pm On Jul 02, 2009
tie am tight as if tomorrow no dey cool
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sexyLeamon(f): 2:22am On Jul 03, 2009
sweetliet:

my darling no vex u no say hungry dey catch me when i post am

infact as u don come now hen, i go pick you to add to my romi.

kiss kiss
will you pick every guy? shocked shocked
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by tytylayor: 7:50am On Jul 03, 2009
u never no d gurl
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 7:57am On Jul 03, 2009
Lol. Is Romade handsome?? Dis way gurls are fyting over him surprise me sha
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sexyLeamon(f): 7:58am On Jul 03, 2009
teissys:

Lol. Is Romade handsome?? Dis way gurls are fyting over him surprise me sha
am sure he's handsome
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 9:41am On Jul 03, 2009
cool
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 9:46am On Jul 03, 2009
See am swelling for head tongue
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 9:50am On Jul 03, 2009
just showing off wat my papa handed ova to moi cool
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Phemour: 10:36am On Jul 03, 2009
so all your papa could give you was glasses  sad
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 10:38am On Jul 03, 2009
otondo its the gud luck, charm & filled wallet that we r talkin about hia
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Phemour: 10:44am On Jul 03, 2009
donkunu dey foo grin
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Gabry(f): 10:52am On Jul 03, 2009
I think I wanna choose Sam Milla kiss kiss kiss
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by bsanya(f): 11:20am On Jul 03, 2009
Am picking all
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by tytylayor: 11:22am On Jul 03, 2009
@gabry,
u r still tinkin, tink well o b4 sweetliar will notice sam again
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 11:30am On Jul 03, 2009
best advice u've given so far
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Gabry(f): 12:05pm On Jul 03, 2009
Ok, confirm! I want Sam Milla for ma own! grin
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 12:19pm On Jul 03, 2009
Whom do I pick
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by tytylayor: 12:35pm On Jul 03, 2009
pick shait lipsrsealed
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 12:46pm On Jul 03, 2009
Ehn?? I no hear you well. Swallow d food in your mouth first. Siz you know I trust your judgement, you go help me pick d ryt one
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sylve11: 12:49pm On Jul 03, 2009
cool
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet: 12:51pm On Jul 03, 2009
@teissy

u can still pick romade because i wan divorce am after dis weekend.

but if him perform well, i fit still manage am den u fit pick peejee because hin don dey cry say nobody gree pick am since last year.

best of luck!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 1:09pm On Jul 03, 2009
lie detector no fit catch u at all
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 1:27pm On Jul 03, 2009
No I no wan pick Pomade, d man no romantic at all. I better go church and become a nun
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Jeovy(m): 1:33pm On Jul 03, 2009
teissys:

No I no wan pick Pomade, d man no romantic at all. I better go church and become a nun

you guys should test pomade first, to be sure he is or she is
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet: 1:34pm On Jul 03, 2009
u don try am b4.

romade u don hear abi,  ur sins has finaly found u out
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Jeovy(m): 1:36pm On Jul 03, 2009
try what? sweetliet
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 1:39pm On Jul 03, 2009
Lol.
LGKMD for Nland
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Jeovy(m): 1:42pm On Jul 03, 2009
you lost me again grin
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by sweetliet: 1:44pm On Jul 03, 2009
@jeovy
u are always lost.

when will u put ur brighter grammer sense into use?
Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 1:45pm On Jul 03, 2009
Jeovy na wah for you for being lost. Lost property

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)

Funny!! See What Don Jazzy Posted On Instagram / Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . / HILARIOUS PHOTO: When Pastor Say's "Your Blessing Is On The Way"..lolz

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.