Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,549 members, 7,847,287 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 02:45 PM

Should I Tell My Nigga Or Not? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Should I Tell My Nigga Or Not? (1014 Views)

Should I Tell Her To Wait For Me? / Should I Tell My Cousin What I Saw Or Remain Silent / I Was Okay As The Side Nigga... Now She Wants A Pound Of Flesh. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Should I Tell My Nigga Or Not? by hefelove(m): 4:44pm On Mar 01, 2016
What should he do?

Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Ekugbeh(m): 4:47pm On Mar 01, 2016
*
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Nobody: 4:51pm On Mar 01, 2016
Chai! the girl sef.
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by kilokeys(m): 4:52pm On Mar 01, 2016
Tell her you know..

She will bang u all the days of ur life..

The Devil will be jealous
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Jimbiz(m): 4:53pm On Mar 01, 2016
If i hear say u nor tell the nigga eh....if na me i go show the babe the video first..na only she go waka comot from the relationship.
Some girls nor dey hear word and they will neva learn
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by hefelove(m): 4:56pm On Mar 01, 2016
Jimbiz:
If i hear say u nor tell the nigga eh....if na me i go show the babe the video first..na only she go waka comot from the relationship.
Some girls nor dey hear word and they will neva learn
Na to tell my guy den we go plan for d gurl we go invite her come house kan play d tin for her for tv
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Nobody: 4:57pm On Mar 01, 2016
TELL YOUR NIGGA B4 SHE INFECT HIM WITH SEXUAL DISEASES, SAVE HIS LIFE AND FUTURE. "@OP I Once saw a sex video of a female romancelander in naijauncut.com, it was suprising though, the lady is still very much active in romanceland, what she dnt know that i have her sex video and i know she is unaware of the leaked video. "may GOD help us the guys bcaus we can no longer tell a hoe from a saint.

1 Like

Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by hefelove(m): 5:00pm On Mar 01, 2016
LORDSAMURAI:
TELL YOUR NIGGA B4 SHE INFECT HIM WITH SEXUAL DISEASES, SAVE HIS LIFE AND FUTURE. "@OP I Once saw a sex video of a female romancelander in naijauncut.com, it was suprising though, the lady is still very much active in romanceland, what she dnt know that i have her sex video and i know she is unaware of the leaked video. "may GOD help us the guys bcaus we can no longer tell a hoe from a saint.
na wa o. and i dey sure say d gurl go dey form saint for street
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Nobody: 5:03pm On Mar 01, 2016
hefelove:

na wa o. and i dey sure say d gurl go dey form saint for street
brother even for romanceland 4 here, she dey form fine,sexy girl not knowing that her sex video dey my phone, na the guys when dey ass lick her na i pity pass.
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by rheether(f): 5:23pm On Mar 01, 2016
Lets see the link jhoor.
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Nobody: 5:31pm On Mar 01, 2016
LORDSAMURAI:
brother even for romanceland 4 here, she dey form fine,sexy girl not knowing that her sex video dey my phone, na the guys when dey ass lick her na i pity pass.
Shit!!!!! I pity that girl ohhh...
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by hefelove(m): 5:36pm On Mar 01, 2016
LORDSAMURAI:
brother even for romanceland 4 here, she dey form fine,sexy girl not knowing that her sex video dey my phone, na the guys when dey ass lick her na i pity pass.
grin
LORDSAMURAI:
brother even for romanceland 4 here, she dey form fine,sexy girl not knowing that her sex video dey my phone, na the guys when dey ass lick her na i pity pass.
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Smellymouth: 6:27pm On Mar 01, 2016
Lol
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Trone: 6:30pm On Mar 01, 2016
Forget, she's already a porn star.
Re: Should I Tell My Nigga Or Not? by Nobody: 6:33pm On Mar 01, 2016
What!!
Forget the girl!!
What he doin' on that dang site!!! shocked his life though.

(1) (Reply)

Old Facebook Account And Old Phone Number Or Your Marriage? / Caption This Pics. / What Is Wrong With Me?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.