Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,327 members, 7,833,290 topics. Date: Sunday, 19 May 2024 at 06:25 PM

This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy (801 Views)

If Nairaland Was Like These / If You Had An Opportunity To Meet Any Of Nairaland Mods/members,who Would It Be? / Top 8 Richest Nairaland Mods By Forbes List (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by Hygist: 8:24am On Mar 08, 2016
Nairalanders to Lalasticlala

Blogger - So lalasticlala you no gree move that my post go front page...no wahala
Blogger2 - guy why u remove my link for that post put IG link nah.... i dey vex for you ooo

Nairalanders to LadyF

N1- Babe why u no wan pick my calls nah

N2 - ladyf abeg na you get nairaland.. ur activeness i come fear o


Nairalanders to mynd44

N1- i think your work na to dey close only my threads...... na God go punish u.....na joke o
N2 - Now for you and lalasticlala mind una be celebrities o...

Nairalanders to Seun

Girl - seun i was waving at you yesterday at VI you did not reply...... mayb seun was in Ijebu dat day
Girl2 - you self somebody no dey get your number??
blogger - abeg you fit give nairaland script for free??

Nairalanders to tosyn2much

N1 - Guy now look very well u no get girlfriend but you dey always advice us on relationship mattas


Nairalanders Add Yours.....it is Hygist

1 Like

Re: This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by Nobody: 8:27am On Mar 08, 2016
grin
Re: This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by alexory23(m): 8:27am On Mar 08, 2016
.
Re: This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by PoliticalThuG(m): 8:38am On Mar 08, 2016
Funny undecided
Re: This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by jaymejate: 8:41am On Mar 08, 2016
To Lalasticlala

1... Guy why na, why u go ban me, pesin no fit joke for here again?
2... Na everytime you see say na me be the FTC, the post no de make FP

To mynd44

1... Oga na me first post the breaking news na, why u con close my own thread.
2... Na only guyz thread u de close for your life. Ofe gba epe abi? grin

To seun

1... Oga pls make me NL mod, I'm competent.
2... Na you tok say make Lalasticlala ban me? I go swear for you (na joke o)
3... I don't mind if u can replace Lalasticlala with me (my goal grin)
4... Oga why u no de giv FTC money?
Ladies to seun

1... Send your pics
2... Gimme your whatsapp contact
Re: This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by FlawlessRebirth2(f): 8:50am On Mar 08, 2016
jaymejate:
To Lalasticlala
1... Guy why na, why u go ban me, pesin no fit joke for here again? 2... Na everytime you see say na me be the FTC, the post no de make FP
To mynd44
1... Oga na me first post the breaking news na, why u con close my own thread. 2... Na only guyz thread u de close for your life. Ofe gba epe abi? grin
To seun
1... Oga pls make me NL mod, I'm competent. 2... Na you tok say make Lalasticlala ban me? I go swear for you (na joke o) 3... I don't mind if u can replace Lalasticlala with me (my goal grin) 4... Oga why u no de giv FTC money? Ladies to seun
1... Send your pics 2... Gimme your whatsapp contact
.THIS GOT MY LAFFING
Re: This Is What You Will See On Mods Inbox, If Messaging On Nairaland Was Easy by opeyemiieblog(m): 8:58am On Mar 08, 2016
nasoo ....lol

(1) (Reply)

When Una Get Sapelle Weed Leaf For Backyard / Munmun Indians / Na Dog Meat

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.