Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,818 members, 7,831,662 topics. Date: Saturday, 18 May 2024 at 12:09 AM

D xpen6iv Right on time lyrics - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / D xpen6iv Right on time lyrics (732 Views)

Woman Who Gave Birth To Triplets Sacked (Photo) / Okada Rider Who Fled After His Wife Gave Birth To Triplets, Comes Home. Photos / Man Faints As DNA Shows His 4 Kids Belong To Neighbours (2) (3) (4)

(1) (Reply)

D xpen6iv Right on time lyrics by ettaetta(m): 2:28pm On Mar 23, 2016
Chorus
Right on time oluwa bless me right on time open my way right on time, i don tire to the wait, tired to the live in pain 2x

Verse one
Better days ahead
Wanna be the next
Never rest until my good become best 2x

Someday i wanna tell my story
Give God all the glory
As i move from grass to grace ya ya ya

Edon tey wey i dey hustle for the street
Me sef wan make am like dem other guys 2x


So i do my thing my way cos i know one day ego pay

So i stand up to my feet and i say no to defeat ya ya ya


Reapeat chorus


Vesrse 2

Mami dont cry
I know say one day i go make you proud,
As you dey pray for me, you dey wish me well o, na sp the thing go oh

Hustle everyday see no holiday, oluwa shine your light on me
Hustle everyday see no holiday, make your blessings follow me ya ya ya ya

Life inna d street say nobi biscuit
All obstacle see i jump am pass
Enemies them fire burn
No matter wetin they sup see i gatta stay strong yeah 2x

(1) (Reply)

Which Is More Important,wedding Event Or Marriage? / She Is Looking For Her Mother! Please Help! / Bouncy Castle For Your Childrens Events And Parties

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.