Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,107 members, 7,849,456 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 09:56 PM

Lolabbey Appears - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lolabbey Appears (3025 Views)

Fear of Tiger! American Calls Police At Seeing What Appears Like Tiger On A Car. / Hilarious! Ochendo Jesus Is Supporting Jonathan, Appears At Campaign Ground! / Boko Haram Leader Appears On Youtube (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 1:07pm On Aug 24, 2009
no mind peejeee jare,na wetin hin elders dey chop hin sef wan begin put mouth
Re: Lolabbey Appears by romsky: 1:10pm On Aug 24, 2009
peejee ow d triplet boil wey dey insyd ya yansh sad
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 1:12pm On Aug 24, 2009
cool cool Lola, welikom

Rommie, you don try yesterday
Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 1:14pm On Aug 24, 2009
eeyaaaa,peejeee don suffer oooo
Re: Lolabbey Appears by folly69(m): 1:17pm On Aug 24, 2009
@Rommy care for paraga,opa eyin,monkey tail and peppered show boy?
Re: Lolabbey Appears by romsky: 1:19pm On Aug 24, 2009
no fanx i dont stoop to such
ben y u dey switch off wen u wan sleep? got home around 11pm & ur fone was off by then
Re: Lolabbey Appears by bydot1(m): 1:22pm On Aug 24, 2009
oh my gawd, birds of same feather
Re: Lolabbey Appears by sylve11: 1:22pm On Aug 24, 2009
run together cool
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 1:24pm On Aug 24, 2009
una don dey see birds dis early afternoon
Re: Lolabbey Appears by romsky: 1:25pm On Aug 24, 2009
its birds of a feather na 1 feather dem dey share? Syl i am so proud of ur palasarized inglish
Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 1:28pm On Aug 24, 2009
:p
Re: Lolabbey Appears by PeeJee(m): 1:30pm On Aug 24, 2009
Lolabbey:

no mind peejeee jare,na wetin hin elders dey chop hin sef wan begin put mouth
haba lola baby is that a good way of answering greetin after been away for long, any way i do ask after u, sylve ur son my ex step son will testify to that.
romade:

peejee ow d triplet boil wey dey insyd ya yansh sad
I no blame u na drink or igbooo wey don smoke dey worry ur head.
Re: Lolabbey Appears by bydot1(m): 1:33pm On Aug 24, 2009
Out of cash €
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 1:34pm On Aug 24, 2009
be serious for once na
Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 1:38pm On Aug 24, 2009
u knw whre serious pple dem dey
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 1:39pm On Aug 24, 2009
Rommie, what happened to the bosom thread cheesy abi dem don start with their magic power
Re: Lolabbey Appears by PeeJee(m): 1:44pm On Aug 24, 2009
which one be that, i wish tyty is here she for don get the information for me finish
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 1:51pm On Aug 24, 2009
so Tyty na the highest tatafo in town
Re: Lolabbey Appears by bydot1(m): 1:59pm On Aug 24, 2009
Ben, hope u re refferin to me sha
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 2:05pm On Aug 24, 2009
I hardly refer to Yaba left patients
Re: Lolabbey Appears by alimat2(f): 2:50pm On Aug 24, 2009
case closed. shocked shocked shocked
Re: Lolabbey Appears by sylve11: 3:02pm On Aug 24, 2009
u agree? cool
Re: Lolabbey Appears by romsky: 3:27pm On Aug 24, 2009
not totally
Re: Lolabbey Appears by Phemour: 4:20pm On Aug 24, 2009
o si tongue
Re: Lolabbey Appears by romsky: 4:45pm On Aug 24, 2009
in ur blood
Re: Lolabbey Appears by alimat2(f): 4:53pm On Aug 24, 2009
But his blood is green
Re: Lolabbey Appears by Phemour: 5:22pm On Aug 24, 2009
o loff the way you stand on my ways grin

You're makin me loffin u but i wont
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 2:03pm On Aug 26, 2009
hehehehe. . .you want loff trouble be dat
Re: Lolabbey Appears by romsky: 2:27pm On Aug 26, 2009
alimat of all pipul
Re: Lolabbey Appears by Abbeycity4(f): 2:33pm On Aug 26, 2009
roflmao!!!!!!!!!!!!!!!!!!

grin grin grin grin
grin grin grin grin
grin grin grin grin
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 5:24pm On Aug 28, 2009
you are not excluded. By.dot and v3nom don suffer for ya hand
Re: Lolabbey Appears by Phemour: 5:30pm On Aug 28, 2009
Ben20001:

hehehehe. . .you want loff trouble be dat
na today i dey loff trouble?

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Only For The Matured Minds / Watch How Funny Some Rapper's Could Be / Mathematic Puns!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.