Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,608 members, 7,843,942 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 01:02 PM

Fada Fada Remix Ft Buhari - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Fada Fada Remix Ft Buhari (1125 Views)

What Is Wrong With This Photo? (celine Dion Ft Buhari Remix Edition) (PHOTO) / Traditional Ritual Inside Mouau Campus ..this One Pass Fada Fada. / NEW MUSIC!!! Paul Okoye/call Heaven Remix Ft Buhari, GEJ & Change (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fada Fada Remix Ft Buhari by lunaticfringe: 10:20pm On Jun 19, 2016
Verse 3(buhari)

I win election I dey travel go obodo oyibo,
Na spacecraft remain for me baba you know,
Ndi igbo bia na-ebe a take my photo,
E no easy to dey chill with president obama,
Na teacher figure the president be to me o...

Since I lost my senses na him e don dey help me oo,
Gone are the days naija people dey see petrol o,
Right now nah all the thieves dey try to handcuff me,

I thank asorock agu na echemba nkanchawa o( nkanchawa)
Na bullet proof cars me and my guys dey take journey o,
Oya park all the money eh eh eh... sare sare,
Nigerdelta make una dey drink una oil eh...

1 Like

(1) (Reply)

Ikpeazu No Longer Abia Governor By Law, Says Agbakoba, Falana / Twitter User Blast Gov Ambode For Trying To Stop Street Hawking / Photos: Borno State Gov, Kashim Shettima, Chief Of Army Staff, Attend Eid Prayer

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.