Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,115 members, 7,828,975 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 04:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113018 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 11:52am On Sep 08, 2009 |
lol laugh wan kill m 4hia |
Re: Pix Talk by romsky: 11:54am On Sep 08, 2009 |
Abbey who dey tickle u? 4 Christ sake u r still an adolescent |
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 11:57am On Sep 08, 2009 |
Romsky easy o! That's my Abbey you're talking to |
Re: Pix Talk by tytylayor: 12:01pm On Sep 08, 2009 |
romade, u don push d tin to ben abi? crazyboi, no let dem fool u o |
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 12:12pm On Sep 08, 2009 |
romsky: |
Re: Pix Talk by romsky: 12:16pm On Sep 08, 2009 |
abeg comot 4 my dormot sure say tyty neva see crazykid new identity |
Re: Pix Talk by lbotus(f): 12:19pm On Sep 08, 2009 |
Rom,Rom. how u dey? i mix u well well |
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 12:20pm On Sep 08, 2009 |
Romade I no be kid again; I don grow |
Re: Pix Talk by tytylayor: 12:21pm On Sep 08, 2009 |
crazy don grow from boi to man, gud abeg madman, come make we yern now |
Re: Pix Talk by sexyLeamon(f): 12:22pm On Sep 08, 2009 |
romsky why are u not posting more pixs? |
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 12:24pm On Sep 08, 2009 |
hmmmm Take it easy o! |
Re: Pix Talk by romsky: 12:25pm On Sep 08, 2009 |
tyty will continue Ibo man making Ibon u win jackpot? |
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 12:29pm On Sep 08, 2009 |
tytylayor:Ok. |
Re: Pix Talk by tytylayor: 12:30pm On Sep 08, 2009 |
madman, i hope say u see my post romade, seun no gree me post pix o, say no be jpg, but my pix na JPEG, wats d difference |
Re: Pix Talk by romsky: 12:41pm On Sep 08, 2009 |
there is no difference now but u can change ur file in coreldraw or photoshop if u av d package |
Re: Pix Talk by blissieng(f): 12:44pm On Sep 08, 2009 |
:p |
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 12:45pm On Sep 08, 2009 |
romsky: u get dormot? |
Re: Pix Talk by romsky: 12:47pm On Sep 08, 2009 |
tyty open d pix wiff microsoft office picture manager, export & save with jpg ble error plenty 4 ya body |
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 12:49pm On Sep 08, 2009 |
Abbey can we talk. |
Re: Pix Talk by romsky: 1:00pm On Sep 08, 2009 |
wanna party?
|
Re: Pix Talk by romsky: 1:02pm On Sep 08, 2009 |
saucekid had no xcuse
|
Re: Pix Talk by sexyLeamon(f): 1:02pm On Sep 08, 2009 |
romsky:jump out of thread |
Re: Pix Talk by romsky: 1:04pm On Sep 08, 2009 |
wanna adopt a cutie?
|
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 1:06pm On Sep 08, 2009 |
Sexy you don't have to jump na |
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 1:07pm On Sep 08, 2009 |
romsky:oya less go dia CrazyMan: yes oya less talk |
Re: Pix Talk by romsky: 1:08pm On Sep 08, 2009 |
wat a man can do a dog can do errm beta
|
Re: Pix Talk by romsky: 1:10pm On Sep 08, 2009 |
u dont need to say it i know i am sexy!
|
Re: Pix Talk by CrazyMan(m): 1:13pm On Sep 08, 2009 |
Keep 'em coming bro |
Re: Pix Talk by Donvilo(m): 1:13pm On Sep 08, 2009 |
***just passing but stops and saw something, **** |
Re: Pix Talk by romsky: 1:15pm On Sep 08, 2009 |
Now who is getting confused?
|
Re: Pix Talk by romsky: 1:16pm On Sep 08, 2009 |
even dogs wear helmet, so whats your excuse in lagos?
|
Re: Pix Talk by romsky: 1:18pm On Sep 08, 2009 |
who no like better thing?
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |