Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,107 members, 7,828,893 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:47 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Moonlight Series: Nollywood Advertisement! (557 Views)
Check Out This Funny Advertisement / See This Funny Rat Advertisement Poster Mocking Buhari. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Moonlight Series: Nollywood Advertisement! by kelvindim(m): 8:24am On Jul 07, 2016 |
My people oooo Oya mek una come see something o!!! We dey talk about the change wey e happen b4 na im anoda one don land breketee ooooooooooh Sultan of Sokoto e don come again o! APC! APC! APC!!! How many times I call una? House of Joseph Entertainment don carry dis correct and ogbonge film land 4 town again ooo Pete Edochie! Kanayo O Kanayo! Prof. Kendnero! Patience Ozokwor! Destinysax okoro Come see how dis wicked people carry moon wey everybody dey use go hide am ooo!!! THE MISSING MOON! THE MISSING MOON!! THE MISSING MOON!!! Na Moonlight productions! Dey market and distribute am for 1/3 Pound Road, Aba!!! 52 Iweka road, Onitsha!!! 92 Ilupeju Lane, Idumota Lagos!!! THE MISSING MOON! THE MISSING MOON!! THE MISSING MOON!!! No go miss dis film ooo GRAB YOUR COPY, NOW!!!! #Kelvindim 1 Like 1 Share |
(1) (Reply)
Getting Quick Beard / Dumbest Criminal: American Asks Police To Help Find Briefcase Full Of Cocaine / No Escape
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |