Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,763 members, 7,851,602 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 12:17 AM

Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# (586 Views)

MR NAIRALAND 2016 ; As Long As I Am Alive Awon Weyrey Will Never Produce / Lets Get Rid Of Awon Weyrey And Knights Group / My Apologies To AWON WEYREY GROUP (iamkingzlee). (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by SPERM: 12:46am On Jul 09, 2016
Am new here, oya make una welcome me.



Abeg someone should show me my own cell, no time.


#weyrey wa nle oooo
#kelenu sho enu e ooo
Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by Nobody: 12:52am On Jul 09, 2016
grin idonbelievit


Buh come & join everyone wink
Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by adedammy007(m): 1:06am On Jul 09, 2016
just find a cell mate.......o boi,ur introduction sef dey scary o....even dey talk lyk say u intentional murdered someone to serve a long jail term,asking for his cell fast fast ,no tym to waste......nice one bro cos pple wey dey her no get chill at all....
Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by Pamloveh(f): 1:14am On Jul 09, 2016
Welcome darl. Please look at my signature for me okay? Ryabcool is the best candidate for the contest

Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by Surfboard(m): 1:39am On Jul 09, 2016
Op, proceed to cell 58C...that's the cell that I can see has been allocated to you.

It's the place reserved for the people with the worst cases.

You're welcome grin grin
Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by legendary2090(m): 2:00am On Jul 09, 2016
Hmnnnn me sef new for here wats happening na
Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by Peacetemi: 3:03am On Jul 09, 2016
You're welcome angry angry angry
Re: Hi Guyz, I'm New Here....but I Sabi As E Dey Go For Here. #weyrey Wa Nle Oooo# by Nobody: 5:08am On Jul 09, 2016
Surfboard:
Op, proceed to cell 58C...that's the cell that I can see has been allocated to you.

It's the place reserved for the people with the worst cases.

You're welcome grin grin

We are waiting for him......gringrin

(1) (Reply)

Some Nigerian Babes And There Funny Logic About Dating / Fell For My Ex / How Cheating Helps Your Marriage And Relationship:the Birth Of Cheating Therapy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.