Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,115 members, 7,852,780 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 05:29 AM

See What She Gave Me After I Washed Her Pants - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See What She Gave Me After I Washed Her Pants (4512 Views)

She Gave Me Her Facebook Password Voluntarily, Why? / This Lady Has Been Wearing Her Pants For 6 Days And Thinks It's Cool / 5 Things A Nigerian Gal Wanna Hear From U Before U Can See Her Pants. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

See What She Gave Me After I Washed Her Pants by assfreaky(m): 7:14pm On Oct 03, 2016
Omo, I been dey chase one fine big girl for like five months now. the girl dey live for lekki phase1. The girl later gree so I take am go eat for restrant. As she dey chop I dey promise am say I fit do anything for am. She tell him say if I fit wash her pants, she go date me. I sey no problem. Make we dey go your house now. I pay her taxi reach her house come begin dey wash pants wey reach 300. As I dey spread the pants for compound na so one correct car drive inside and the girl go hug am. I been wan ask the girl say who be the guy when the girl introduce me as her new houseboy. Na so the guy look me shake him come tell the girl where she get this mallam from. Me mallam? I look the man like say make I say make I slap am but I just throw the pant down and bounce out. Nonsense.
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Zikavirus(m): 7:27pm On Oct 03, 2016
assfreaky:
Omo, I been dey chase one fine big girl for like five months now. the girl dey live for lekki phase1. The girl later gree so I take am go eat for restrant. As she dey chop I dey promise am say I fit do anything for am. She tell him say if I fit wash her pants, she go date me. I sey no problem. Make we dey go your house now. I pay her taxi reach her house come begin dey wash pants wey reach 300. As I dey spread the pants for compound na so one correct car drive inside and the girl go hug am. I been wan ask the girl say who be the guy when the girl introduce me as her new houseboy. Na so the guy look me shake him come tell the girl where she get this mallam from. Me mallam? I look the man like say make I say make I slap am but I just throw the pant down and bounce out. Nonsense.

hohoho.., this made me laugh but don't expect to see it on fp.

4 Likes 1 Share

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by freeman95(m): 7:31pm On Oct 03, 2016
hahahahahaahahahahahahahahah



this guy no get any sense
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by kiddoiLL(m): 7:44pm On Oct 03, 2016
Is this supposed to be funny or what? cus it made u look like a fool

2 Likes

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by assfreaky(m): 7:49pm On Oct 03, 2016
kiddoiLL:
Is this supposed to be funny or what? cus it made u look like a fool

angry
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 7:59pm On Oct 03, 2016
assfreaky:
Omo, I been dey chase one fine big girl for like five months now. the girl dey live for lekki phase1. The girl later gree so I take am go eat for restrant. As she dey chop I dey promise am say I fit do anything for am. She tell him say if I fit wash her pants, she go date me. I sey no problem. Make we dey go your house now. I pay her taxi reach her house come begin dey wash pants wey reach 300. As I dey spread the pants for compound na so one correct car drive inside and the girl go hug am. I been wan ask the girl say who be the guy when the girl introduce me as her new houseboy. Na so the guy look me shake him come tell the girl where she get this mallam from. Me mallam? I look the man like say make I say make I slap am but I just throw the pant down and bounce out. Nonsense.
sh*t undecided

2 Likes

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by assfreaky(m): 8:01pm On Oct 03, 2016
rossiebarbie:
shit undecided
You look like the girl wey I wash pant for shocked
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Nobody: 8:47pm On Oct 03, 2016
This Naija attempt at humor sha.....maybe we should just stick to juju undecided

2 Likes

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Onogiede(m): 9:15pm On Oct 03, 2016
It Seems you dn't havemind of endurance becoz in shorter time she will mad inlove with you,..back in my school days I actually suffer likewise,..I so much likes this particular babe then & she knew, she used it as an option in exploiting me then, most everyevening some guyz will come with their ride took her to party,..in all she later fell in love with me which later up in school-gate
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Nobody: 9:21pm On Oct 03, 2016
Another specimen on d lose

1 Like

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 10:10pm On Oct 03, 2016
assfreaky:


You look like the girl wey I wash pant for shocked
abeg shift..no use ur stupidity stain me

2 Likes

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 10:12pm On Oct 03, 2016
Onogiede:
It Seems you dn't havemind of endurance becoz in shorter time she will mad inlove with you,..back in my school days I actually suffer likewise,..I so much likes this particular babe then & she knew, she used it as an option in exploiting me then, most everyevening some guyz will come with their ride took her to party,..in all she later fell in love with me which later up in school-gate
here comes anoda fish brain..just shut up

1 Like

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by mrmrmister: 10:18pm On Oct 03, 2016
Is this bullshit supposed to make me laugh or get me pissed?? angry angry

Fuckkkkkkkkkkkkk !!!
You just ruined my day angry
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 10:25pm On Oct 03, 2016
mrmrmister:
Is this bullshit supposed to make me laugh or get me pissed?? angry angry

Fuckkkkkkkkkkkkk !!!
You just ruined my day angry
honestly;>
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by assfreaky(m): 10:31pm On Oct 03, 2016
rossiebarbie:
abeg shift..no use ur stupidity stain me

attitude. and u are looking for husband. how will you find with your sharp mouth

1 Like 1 Share

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by mrmrmister: 10:31pm On Oct 03, 2016
rossiebarbie:
honestly;>
Hello Ma'am
I just checked your profile cheesy
How is it that you created this account last year, but you were never active until last month??
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by assfreaky(m): 10:35pm On Oct 03, 2016
mrmrmister:
Is this bullshit supposed to make me laugh or get me pissed?? angry angry

Fuckkkkkkkkkkkkk !!!
You just ruined my day angry

which day? abeg park well. which day fit bad pass make person pikin wash woman pant and still no get friendship don't add insult to injury.
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by mrmrmister: 10:42pm On Oct 03, 2016
assfreaky:


which day? abeg park well. which day fit bad pass make person pikin wash woman pant and still no get friendship don't add insult to injury.

Really nigga undecided

See I get the fact that you're trying to crack people up
But this thread is absolute bullshit

Come on, there's recession in the country
So if you want to put a smile on someone's face,
You'll have to do better.


Ciao
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by okdannyel(m): 12:16am On Oct 04, 2016
kiddoiLL:
Is this supposed to be funny or what? cus it made u look like a fool

Incorrect short, He's a fool
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Nobody: 12:32am On Oct 04, 2016
mrmrmister:
Is this bullshit supposed to make me laugh or get me pissed?? angry angry

Fuckkkkkkkkkkkkk !!!
You just ruined my day angry
That guy is just thr disgracing manhood, fuckit men Chaiiiii embarassed
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by dmgr(m): 1:00am On Oct 04, 2016
assfreaky:
Omo, I been dey chase one fine big girl for like five months now. the girl dey live for lekki phase1. The girl later gree so I take am go eat for restrant. As she dey chop I dey promise am say I fit do anything for am. She tell him say if I fit wash her pants, she go date me. I sey no problem. Make we dey go your house now. I pay her taxi reach her house come begin dey wash pants wey reach 300. As I dey spread the pants for compound na so one correct car drive inside and the girl go hug am. I been wan ask the girl say who be the guy when the girl introduce me as her new houseboy. Na so the guy look me shake him come tell the girl where she get this mallam from. Me mallam? I look the man like say make I say make I slap am but I just throw the pant down and bounce out. Nonsense.



chase her for 5 months!

mehn! Na wu gt dat tym
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by iamFawaz(m): 2:57am On Oct 04, 2016
sorry for the loss. Egbon Pata

1 Like

Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 5:55am On Oct 04, 2016
mrmrmister:

Hello Ma'am
I just checked your profile cheesy
How is it that you created this account last year, but you were never active until last month??
mr investigator datz nt sumtin u should be lookin into #kiddin tho
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 5:57am On Oct 04, 2016
assfreaky:


attitude. and u are looking for husband. how will you find with your sharp mouth
u see...so every lady u come across is lookin 4 a husband abi #ur brain needs 2 be formatted#
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 5:59am On Oct 04, 2016
mrmrmister:

Really nigga undecided
See I get the fact that you're trying to crack people up But this thread is absolute bullshit
Come on, there's recession in the country So if you want to put a smile on someone's face, You'll have to do better.

Ciao
thankyu..come lemme hug u 4 dis
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Nobody: 6:12am On Oct 04, 2016
M u m u. That is you. But you're useful,at least you can wash 300 pants.
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by falcon01: 6:58am On Oct 04, 2016
kiddoiLL:
Is this supposed to be funny or what? cus it made u look like a fool
that's because you are one in a million
grin
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Babysnow1: 8:10am On Oct 04, 2016
y did I not find this funny.. but op you for no even wash pant Na..
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by mrmrmister: 8:20am On Oct 04, 2016
rossiebarbie:
thankyu..come lemme hug u 4 dis

cheesy grin
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by mrmrmister: 8:21am On Oct 04, 2016
rossiebarbie:
mr investigator datz nt sumtin u should be lookin into #kiddin tho
Okay
Enjoy cool
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by rossiebarbie(f): 8:32am On Oct 04, 2016
mrmrmister:
Okay Enjoy cool
tnx
Re: See What She Gave Me After I Washed Her Pants by Nobody: 9:17am On Oct 04, 2016
mumu

(1) (2) (Reply)

Help!!! I Get Wet For No Reason (pic) / Why Are These Features Unique To Yorubas?? / Stupid Men Think When A Lesbian Sex You As A Living Apparatus That She Loves You

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.