Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,580 members, 7,847,449 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:39 PM

A Girl's Quest For Big Boobs - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / A Girl's Quest For Big Boobs (5831 Views)

Masturbation Videos Of Big Boobs Instagram Model, Pamela Watara Leaks Online / For The Guys Looking For Big Dicks I Bought This Fruit On Alibaba.com And Behold / Pictures of black women with big boobs. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

A Girl's Quest For Big Boobs by jmoore(m): 6:14pm On Jan 26, 2017

Make I knack una this gist, to tell una say no be today I begin dey find big breasts.

When I dey 13 years, I no get any breasts at all for chest. All my classmates wey be girls don carry breasts full chest, dem don dey wear bra sef that year, minus me. Na so the thing kon dey worry me eeh, I no dey fit sleep well, to eat nko, na problem. Na everyday I dey ask my mama wen my own breasts go grow. She tire for me.

Dat time, I get one friend, her name na Uchechi. This girl breasts big eeh, sometimes, I dey ask her if e dey heavy her, she be my age mate and we dey live for the same compound.

One day, I kon complain to her say make she tell me Wetin she do her breasts wey make am grow, cos me sef wan get breasts like my mates. She say na secret and she dey fear to tell me. Na so I begin beg o, dey go their flat everyday to wash plate for her, I dey dash her things wella, so that she go gimme secret wey make her breasts grow.

One evening like that, we dey do home work for my house, my mama just leave us waka comot to collect fresh air for balcony. Uchechi kon tell me say make I swear say I no go tell anybody if she tell me the secret, I swear finish, two times. She kon say na her cousin dey help her dey press her breasts and na Wetin make am big like that. Choiiii. Na so me sef begin beg her to tell her cousin to come help me press my own, so that e go big like hers. She kon promise me say she go tell am.

Next day reach, she tell me say her cousin shout for her, say I dey talk too much and I fit tell everybody, say he no go follow her play again. Uchechi kon dey vex for me. After I don beg her tire, she forgive me, kon say she go use her hand press my breasts, say she don learn how her cousin dey use press her own. I happy die dat day eeh, Kai. Na so we rush do our homework, I kon remove my top, Uchechi kon begin pinch, rub and massage my breasts with her two hands, the pain na die, sote, I no fit bear am again, I kon dey cry, she say na so d thing suppose be, say na my cry show her say she dey get am.
From dat day, we kon turn am to everyday thing. Every evening, Uchechi go press my breasts and I go cry sote my nose go block.

After like one month, the breasts no big. I kon tell her say I no do again, say her hand no dey grow breasts. I kon decide to use my hand beg her cousin to help me press my breasts. I no want Uchechi hand again, since e no dey work.

So one Saturday evening, I dey Uchechi house dey watch cartoon with her, Na so her cousin pass enter inside room. After small time, i jejely stand up, go knock for the room wey he enter, Na so one voice shout "what is it?" The voice be like Uchechi cousin own, I kon answer am, kon say, "Ifeanyi abeg na me, I wan make you help me press my breasts as you dey press Uchechi own so that e go grow. I no go tell anybody"...Small time, the door just open with force, Na Uchechi papa stand there they look me like say he wan murder me with his eyes, I look inside kon see Ifeanyi stand, dey look me serious fear for im eyes.

Na so I just run comot for their house. I no go there again until dem pack out, and the man no even tell my parents anything.

After that wahala, I kon surrender my breasts to God, make He grow am anytime wey he like.

Udo!

Source>> https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=1264953806930657&id=100002481497235&refid=7&_rdr



5 Likes

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by DesChyko: 6:26pm On Jan 26, 2017
Don't know if to laugh or something undecided
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by femolacqua(m): 6:29pm On Jan 26, 2017
So funny grin
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by asahnwaKC: 6:44pm On Jan 26, 2017
grin grin grin grin grin grin grin grin cheesy
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by McBrooklyn(m): 6:46pm On Jan 26, 2017

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Jodha(f): 6:54pm On Jan 26, 2017
Lolzz grin grin

I suffered a similar plight, only that I wasn't desperate like the blogger...

They mocked me ehn.. People will tell me "you and your friend nah age mate, c her boobs which time your own go big"?

But I thank God for my life I now have boobs(normal size) though... And my friend literally has oganihwe boobs grin grin

3 Likes

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by onyeezeigbo: 6:55pm On Jan 26, 2017
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 6:57pm On Jan 26, 2017
grin
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by CaroLyner(f): 7:03pm On Jan 26, 2017
lol guess we that didnt have to struggle for it are lucky
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by megareal: 7:03pm On Jan 26, 2017
Hilarious though. grin
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 7:12pm On Jan 26, 2017
She fit come take small from me, I no get time read the post
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 8:15pm On Jan 26, 2017
CaroLyner:
lol guess we that didnt have to struggle for it are lucky
how you wan take struggle when broda uche de stay backyard

2 Likes 1 Share

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by jtjohn(m): 8:19pm On Jan 26, 2017
Jodha:
Lolzz grin grin

I suffered a similar plight, only that I wasn't desperate like the blogger...

They mocked me ehn.. People will tell me "you and your friend nah age mate, c her boobs which time your own go big"?

But I thank God for my life I now have boobs(normal size) though... And my friend literally has oganihwe boobs grin grin
I love big boobs.....
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Annie939(f): 8:25pm On Jan 26, 2017
girls with big boobs get much attention from men
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Jodha(f): 8:39pm On Jan 26, 2017
jtjohn:
I love big boobs.....
I don't see how that's my problem
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by DaveLegend(m): 8:42pm On Jan 26, 2017
Annie939:
girls with big boobs get much attention from men
yeah. correct. but not at all times
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by jtjohn(m): 8:43pm On Jan 26, 2017
Jodha:
I don't see how that's my problem
lolzzzz, I thought u got one.
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Richnero(m): 8:47pm On Jan 26, 2017
Jodha:
Lolzz grin grin

I suffered a similar plight, only that I wasn't desperate like the blogger...

They mocked me ehn.. People will tell me "you and your friend nah age mate, c her boobs which time your own go big"?

But I thank God for my life I now have boobs(normal size) though... And my friend literally has oganihwe boobs grin grin
which one is oganihwe boobs?
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 8:58pm On Jan 26, 2017
CaroLyner:
lol guess we that didnt have to struggle for it are lucky
make I see
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Jodha(f): 9:01pm On Jan 26, 2017
Richnero:
which one is oganihwe boobs?

It means extra large boobs grin grin
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by AyamConfidence(m): 9:06pm On Jan 26, 2017
CaroLyner:
lol guess we that didnt have to struggle for it are lucky
for real shocked shocked lemme see na
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by AyamConfidence(m): 9:07pm On Jan 26, 2017
Annie939:
girls with big boobs get much attention from men
you have our collective attention grin grin
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by AyamConfidence(m): 9:08pm On Jan 26, 2017
Bhet where is Prof Tosyne2much sef

He nor dey take this kind thread play
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 9:09pm On Jan 26, 2017
Annie939:
girls with big boobs get much attention from men
Are you consoling your self or what?

1 Like

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by tosyne2much(m): 10:18pm On Jan 26, 2017
AyamConfidence:
Bhet where is Prof Tosyne2%much sef

He nor dey take this kind thread play
Baba I no dey use this kind thread take play ooo cheesy cheesy
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by CaroLyner(f): 10:24pm On Jan 26, 2017
Rayhandrinni:
how you wan take struggle when broda uche de stay backyard
Who is bruv uche?
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by CaroLyner(f): 10:34pm On Jan 26, 2017
Spartacuss:
make I see
AyamConfidence:
for real shocked shocked lemme see na
Just hold on.
Check my DP.

1 Like

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by bqlekan(m): 10:35pm On Jan 26, 2017
Actually, there are guys who appreciate small/moderate breast..
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Richnero(m): 10:37pm On Jan 26, 2017
Jodha:

It means extra large boobs grin grin
nah.... . I love em moderate.
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by IamLucy(f): 11:30pm On Jan 26, 2017
the struggle is real
Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 12:00am On Jan 27, 2017
You no tell us wetin kon happen to Uchechi and her cousin. Dat day go don red gan for them.

Women and boobs sef. No be like say the tin sef get tokunbo value. If two or three pikin don suck am na so everything go kon turn to dunlop slippers.

Ladies, if una dey read dis, make una stop to de find breast. Find nyash. Nyash no dey expire, Nyash go always get second hand value. Nyash is the best.

Also, bra cost pass pant.

Thank you.

1 Like

Re: A Girl's Quest For Big Boobs by Nobody: 12:06am On Jan 27, 2017
FREE MEDICAL SERVICES
If you want to grow your boobs contact Dr Spartacuss, for enlargement.

If you want reduction also, contact Dr Spartacuss

Don't be left out while offer last.

(1) (2) (Reply)

Lady Sleeps With Mad Man Because Of Big Penis 18+ Video / If You See Her Doing Any Of These 3 Around You – It Means She Likes You / See Fallen Boobs

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.