Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,464 members, 7,843,423 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 03:56 AM

Phyno "Fada Fada Remix FT Pres. Buhari - Hilarious - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Phyno "Fada Fada Remix FT Pres. Buhari - Hilarious (718 Views)

Usher Sings Along As Phyno's Fada Fada Is Played In A US Club.(video) / Usher Raymond Rocking To Phyno Fada Fada In A Club / Watch 'Usher' Sing To Phyno's Fada Fada In US Club (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Phyno "Fada Fada Remix FT Pres. Buhari - Hilarious by Africanpoint(m): 10:25am On Feb 24, 2017
Fada Fada remix ft Buhari. . . .
.
.
Buhari's verse:



"Since I win Presidency I dey travel go obodo
oyibo,



.
na spacecraft remain for me baba u know,
.



ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
.




E no easy 2 dey chill with presido Obama.




.
Na teacher figure the presido e be 2 me o,




.
since I lost my senses na him dey come dey
help me o..



.
i say gone are the days wen 9ja people dey see
petrol oh
.


right abt naw all d boys d run 4rm chicks


.
I thank AsoRock agu na echemba akanchawa o.
(akanchawa)
.





Na bullet proof cars me and my guards de take
waka o
(akanchawa)



.
Oya Jonathan where you dey o (Jonathan)


.
EFCC where you dey o
Wa le le


# Don 't sing alone pass it on for others to
sing```


can you see that your president is even a
musician he even went ahead to do father father
remix with phyno...LMAO.

grin

(1) (Reply)

See What Fans Did To Tekno On Stage As He Was Vibing Live In Las Vegas(picvid) / Nigerian Comedian Donate N100k 2 Roadside Akara Seller 2 Assist Her Business(Pix / Juliet Ibrahim Finds Love Again, Secretly Dating Nigerian Rapper

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.