Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,002 members, 7,849,038 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 01:46 PM

Game Time: Truth And Truth!!! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Game Time: Truth And Truth!!! (1865 Views)

Truth And Dare Game: Join Me Romancelanders! / Bassey Sucks Cocoice's Boobs In Truth And Dare In Big Brother Naija Party(video) / What Would You Do If You Woke Up With The Person Above You ? (GAME TIME) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 7:52pm On Aug 18, 2017
Tag a nairalander and ask him/her any question and they'd give an answer and possibly a truthful answer too.............

PS: abeg dont go extreme with your questions o

Oya leggo
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:14pm On Aug 18, 2017
.
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Maxi112: 8:32pm On Aug 18, 2017
dead on arrival cheesy
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:33pm On Aug 18, 2017
You just dey recycle threads sha
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:35pm On Aug 18, 2017
Lalas247:
You just dey recycle threads sha

Are you a mermaid?
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:36pm On Aug 18, 2017
DouglasH92:


Are you a mermaid?
U wan marry
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:38pm On Aug 18, 2017
Lalas247:
You just dey recycle threads sha

lmao

i know na

na boredom wan kill me for here o
but i don decide to go sleep............better matches dey tomorrow grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:39pm On Aug 18, 2017
thepussyhunter:


lmao

i know na

na boredom wan kill me for here o
but i don decide to go sleep............better matches dey tomorrow grin
Going to bed before 9pm on a Friday shocked omo u day ok
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:40pm On Aug 18, 2017
Queensekxy are you single?
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:41pm On Aug 18, 2017
Dlordsamurai:
Queensekxy are you single?
She is grin thank me later
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:43pm On Aug 18, 2017
Maxi112:
dead on arrival cheesy

Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:43pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

She is grin thank me later
lol let me just thank you now. "thank you"
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:45pm On Aug 18, 2017
Whywhyogun are you a frog looking Indian gay grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:46pm On Aug 18, 2017
Dlordsamurai:
lol let me just thank you now. "thank you"
Haha she will be like eh shocked
But notice she a pretty damsel wink
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:46pm On Aug 18, 2017
Lalas247:
U wan marry
Are you looking for husband?
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:46pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

Going to bed before 9pm on a Friday shocked omo u day ok


what to do na

i'm very bored and i dont fancy watching tv if its not football and theres no big match going on now plus i aiint got no new movies to take dey first

anyways sha na good sign
cos everytime my friday dey boring my saturday dey always dey interesting


how fa u na..........i just dey see as ur admirers dey plenty o

dem don even push me go 1024

now na only 9542 people i dey in front of grin

1 Like

Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:47pm On Aug 18, 2017
DouglasH92:


Are you looking for husband?
No
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:48pm On Aug 18, 2017
Lal.as247 lipsrsealed
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:48pm On Aug 18, 2017
thepussyhunter:



what to do na

i'm very bored and i dont fancy watching tv if its not football and theres no big match going on now plus i aiint got no new movies to take dey first

anyways sha na good sign
cos everytime my friday dey boring my saturday dey always dey interesting


how fa u na..........i just dey see as ur admirers dey plenty o

dem don even push me go 1024

now na only 9542 people i dey in front of grin
Ur mates dey go cinema with der bae tonight ... it's high time we find u a wife
So we can rest grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:49pm On Aug 18, 2017
thepussyhunter:
Lalas247 is SINZ dick big lipsrsealed

Never seen it before ask his Mrs ... sad
he dey collect all ur potentials abi grin Pele
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:51pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

Haha she will be like eh shocked
But notice she a pretty damsel wink
lol yeah she is pretty, woya lemme ask you a question, when last did you have sex?
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:52pm On Aug 18, 2017
Dlordsamurai:
lol yeah she is pretty, woya lemme ask you a question, when last did you have sex?
Ahhh shocked it will cost
I can't even remember maybe last time was sh!t who know grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:55pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

Ur mates dey go cinema with der bae tonight ... it's high time we find u a wife
So we can rest grin

yes o

i need one asap

shey na you go help me find am o cos i've been doing a not so good job in finding one for the past 6 months after my last break up cry
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:55pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

Ahhh shocked it will cost
I can't even remember maybe last time was sh!t who know grin
lol hahaha hmmm i wish i can make it out, as in ehn, sex with you should be more than sweet na, as in i cant make it feel like shit_ d guy nor try at all. lol
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 8:57pm On Aug 18, 2017
Lalas247:


Never seen it before ask his Mrs ... sad
he dey collect all ur potentials abi grin Pele

thanks for not getting annoyed

already sent the text before i realised how stupid it was

lemme go edit it

and ermm yes o

the dude dey collect all of them

my informant tell me say na becos he get big preek na im make me confam so that i go go use preek enlargement cream for hunter body
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 8:59pm On Aug 18, 2017
thepussyhunter:


thanks for not getting annoyed

already sent the text before i realised how stupid it was

lemme go edit it

and ermm yes o

the dude dey collect all of them

my informant tell me say na becos he get big preek na im make me confam so that i go go use preek enlargement cream for hunter body
He uses juju thank me later grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 9:00pm On Aug 18, 2017
Dlordsamurai:
lol hahaha hmmm i wish i can make it out, as in ehn, sex with you should be more than sweet na, as in i cant make it feel like shit_ d guy nor try at all. lol
Na so some guys dey do
Hence y na stallion I dey find .. grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 9:00pm On Aug 18, 2017
thepussyhunter:


yes o

i need one asap

shey na you go help me find am o cos i've been doing a not so good job in finding one for the past 6 months after my last break up cry
I'll talk to my people tongue

1 Like 1 Share

Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 9:02pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

Na so some guys dey do
Hence y na stallion I dey find .. grin
hmm lol, well let it look as if, i dey show myself. but i am stallion. anytime u come NIGERIA, just test me.
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Nobody: 9:03pm On Aug 18, 2017
Lalas247:

He uses juju thank me later grin

hmmm i knew it

na afonja juju
abi ipob juju
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 9:04pm On Aug 18, 2017
thepussyhunter:


hmmm i knew it

na afonja juju
abi ipob juju
No oh Igbo juju grin
Re: Game Time: Truth And Truth!!! by Lalas247(f): 9:04pm On Aug 18, 2017
Dlordsamurai:
hmm lol, well let it look as if, i dey show myself. but i am stallion. anytime u come NIGERIA, just test me.
No worry .. noted grin

(1) (2) (Reply)

Signs You Are A Masochist. / My Colourful Wedding Ceremony / I Need a Responsible Wife Material frm Responsible Home

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.