Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,862 members, 7,838,091 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 03:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chat With Papine (19140 Views)
Imagine This Chat With A Long Time Female Friend / Check Out This Chat With An Epic Response.. Lol / Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (28) (Reply) (Go Down)
Re: Chat With Papine by lysaa(f): 12:49pm On May 21, 2010 |
ehe! Every day for the thief one day for the owner. .U nor go go return wetin u tif? |
Re: Chat With Papine by papine(m): 1:14pm On May 21, 2010 |
the said dey are here 4 u lys, , ur division 2 mate |
Re: Chat With Papine by sylve11: 1:26pm On May 21, 2010 |
Lysabello, is ur location christ's pocket? |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 8:12pm On May 21, 2010 |
C dem don break papine head o |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 8:13pm On May 21, 2010 |
^^ Na you break am? |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 8:29pm On May 21, 2010 |
Meechuonu,i talk 2 u |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 8:34pm On May 21, 2010 |
Which kind language be that? |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:50pm On May 21, 2010 |
she said u should shattap and that she's not talking to you |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 8:51pm On May 21, 2010 |
Na igbo be that? Chei, see as she spoil the language. Dyt, I resemble ya mate? |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 8:54pm On May 21, 2010 |
yes na igbo language |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 9:03pm On May 21, 2010 |
I no ask for her family history. |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 9:41pm On May 21, 2010 |
Pa, pi, ne uuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuhhhhhhhhhh |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:35pm On May 21, 2010 |
dyt, Gosh !!! must u spit on me? Tanimz, tango hotel ego bravo alfa lima lima ink suger ink nascy u.r c.o.u.r.t. lo |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:05pm On May 21, 2010 |
Papine e b lyk say u don smoke ewedu |
Re: Chat With Papine by papine(m): 11:40pm On May 21, 2010 |
wetin small pikin sabi, only 2 chop,sleep, then take her mama breast play, notin again |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:49pm On May 21, 2010 |
Dyt takes er shot gun,one more word 4rm u n u r , |
Re: Chat With Papine by papine(m): 11:52pm On May 21, 2010 |
Ur mate don dey club dey pop sumtin with their peeps, u dey open ur s*** down , |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 11:54pm On May 21, 2010 |
lmao wicked! |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:59pm On May 21, 2010 |
Come tk me now as if say e fit buy me drink n as 4 u dikele u no transparent,comot mk i c road |
Re: Chat With Papine by papine(m): 12:01am On May 22, 2010 |
u get iron hand? finger no dey pain u, c ur life, na una type dey play an 2 get, sha.ko.men.ded |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 12:06am On May 22, 2010 |
Se na me u dey follow talk? |
Re: Chat With Papine by papine(m): 12:08am On May 22, 2010 |
lol. |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 12:28am On May 22, 2010 |
N now wat is funny? |
Re: Chat With Papine by femmy2010(m): 10:27am On May 22, 2010 |
Happy weekend all. |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 6:33pm On May 22, 2010 |
papine: Are you alright? |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 6:41pm On May 22, 2010 |
He doesn't sound it |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 6:43pm On May 22, 2010 |
I thought so too |
Re: Chat With Papine by femmy2010(m): 6:45pm On May 22, 2010 |
The sweetness of life is in me. |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 6:48pm On May 22, 2010 |
Femi,really? |
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:18pm On May 22, 2010 |
sum guyz jus dey lazy, imagine 1 maga wey dey flash me, ,i call d nob. back, d guyz say him name na zaki |
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:26pm On May 22, 2010 |
e dey tell me say i dey speak 4 one youth forum d way he speaking self u go knw say na omo ole him bi. dyt na u send am |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 9:32pm On May 22, 2010 |
lmao. . . na studio be that lol ZAKI! lmao |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (28) (Reply)
Funny Pictures!!! / Riddles! Answers Needed! / Nuiz In Brief
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |