Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,462 members, 7,843,406 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 02:51 AM

My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section (3699 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / Joke Section Offtopic Chat Thread / Joke Section 2009 Awards (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(m): 2:28pm On Aug 24, 2010
makajibbz:

dat one na me and her business cool

Wetin concern me - - abeg comot make i post correct yokes
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by makajibbz(m): 2:34pm On Aug 24, 2010
i don give yu ela grin grin grin cool
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(m): 2:35pm On Aug 24, 2010
Ela ke - watever grin
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by makajibbz(m): 2:39pm On Aug 24, 2010
yu b like devil wey try tempt jesus
post a joke in shame
grin
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(m): 2:40pm On Aug 24, 2010
lol - I laugh in congolese
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:25pm On Aug 24, 2010
Blacksta, why you no get shame like this? sad
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(m): 4:30pm On Aug 24, 2010
tanimz:

Blacksta, why you no get shame like this? sad

Ki lo de - wetin i do now
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:31pm On Aug 24, 2010
Ask me again.You no know wetin you do? Mschew. angry
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(m): 4:35pm On Aug 24, 2010
tanimz:

Ask me again.You no know wetin you do? Mschew. angry

abeg read the thread again - we just dey yan

mtsceheeeeeeew - nonesense
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by Ben13: 4:37pm On Aug 24, 2010
If there are no more jokes, Blacksta. . .you let me know.
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:38pm On Aug 24, 2010
blacksta:

abeg read the thread again - we just dey yan

mtsceheeeeeeew - nonesense

Whatever. . . post joke jare.Ben-10 don resume work today.
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(m): 4:39pm On Aug 24, 2010
I get more - abeg  - i no say your hand dey itch u  - u wan lock am abi    grin

ol boy watch youself  grin
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by tanimz(f): 4:40pm On Aug 24, 2010
Then post am. angry
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by Ben13: 4:43pm On Aug 24, 2010
blacksta:

I get more - abeg  - i no say your hand dey itch u  - u wan lock am abi    grin

ol boy watch youself  grin

you don mara! grin make we make this place a tourist site on NL. wink
Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by jokingmary(m): 5:01pm On Aug 24, 2010
Ben-10:

you don mara! grin make we make this place a tourist site on NL. wink

Thats great cheesy

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Just Say Something Dat Comes To Ur Mind First. Anything! / Awww It Mindblowing Lalasticlacla And Ishilove Pose Together / Revenge Part 2-women Maths Formular

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.