Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,598 members, 7,851,028 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 12:24 PM

Pesin Go Get Money - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Pesin Go Get Money (296 Views)

Small Business Finance: Get Money For Your Small Ideas Too / Get Money For Coins / The Easiest Way To Get Money Online Just Share Your Opinion (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Pesin Go Get Money by adeife19(m): 4:27pm On Dec 30, 2018
I Dey Talk To U , U Do As If U No
Hear Pesin
I No U No Fit Help Pesin
But U Go Atlast See Pesin
I Be D Bad Pesin
Wat U Fit Give Pesin May Be Cocacola Or Cold Pepsi
Is Still Ade ife D Same
Pesin U nah no no pesin but if i
blow like wizkid and davido una
go no pesin
Nah dat time i go be the ambassador for the name pepsi
nah dat time women way their
leg be like pepsi bottle dey come
they run meet pesin,
See 2018 dey rush pesin but i
pray make we see ourself for 2019 but dat time we go dey say
no be dat same pesin,him to done
make am thankgod say me too
done make am 2 so pesin no fit
use me do shakara like say he
wear 10million ankara
We look up 2019 for betament may the able God shower he mercy upon us so make we get money pass mercy johnson so we go come popular pass micheal jackson then we go get plenty naira to buy land on nairaland if possible but nothing is not possible for God so baba God can bless me and you than the blessedman the writter of countless so our blessing will be countless with troubleless then will sha say a countless testimonies because we have being stamp good testimony from us to our generation
2 days to go me and you sha see 2019 with blessing and prosperity

(1) (Reply)

Ebonyi Public Condemn Beating To Coma Of A Catholic Priest By Revenue Agent / #10yearschallenge: Read The Touching Story Of The Young Girl That Won It / Blog For Sale With 100+ Post For Just 5000 Naira[+domain+hosting Access/details]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.