Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,555 members, 7,827,078 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 06:28 AM

~ Jokers Offtopic Amusement Park - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~ Jokers Offtopic Amusement Park (47039 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101) (Go Down)

Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:36pm On Aug 18, 2010
@idowu - eranko ni'e walahi.
Infact, orie ti fokasibe lol
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:37pm On Aug 18, 2010
Pharoh:

Five pages including this advice and una still no get the gist . . . Press Release coming up tonight.  angry

grin grin grin grin grin cheesy cheesy cheesy cheesy tongue tongue tongue
blame tanism na she dey find love wey no dey
i no wetin dey shakazulu d pikin sef

@stud
mi enranko , u don strt
i don vex
u sef resemble obuko dudu
kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:41pm On Aug 18, 2010
@idowu- carry yo bow-legs comot for road jor- mango head
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:42pm On Aug 18, 2010
Idowuogbo:

blame tanism na she dey find love wey no dey
i no wetin dey shakazulu d pikin sef

You no hear say I don find the love already? cheesy
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 7:48pm On Aug 18, 2010
Idowuogbo:

blame tanism na she dey find love wey no dey
i no wetin dey shakazulu d pikin sef

It takes two to tango u know. wink
We go blamises both the shayzer and the shayzee. grin
We done know the shazee abi na shazet or shazette now ( Tanimz ) so na who be the shayzers. grin tongue
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:50pm On Aug 18, 2010
Pharoh:

It takes two to tango u know. wink
We go blamises both the shayzer and the shayzee. grin
We done know the shazee abi na shazet or shazette now ( Tanimz ) so na who be the shayzers. grin tongue

Abeg speak English jo.
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 7:50pm On Aug 18, 2010
Studio CFR:

@idowu- carry yo bow-legs comot for road jor- mango head
u don learn , y u referring to ursef indirectly about d head
i tot we booked an appointment wiv dat mallam to cum do reshapement 4 u
cus d wan ur head don reach swellium level we nid to go  4 A& E next

Orilabi
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Pharoh: 7:52pm On Aug 18, 2010
tanimz:

Abeg speak English jo.

Na wetin u speak for up there so? English abi pidgin tongue
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:53pm On Aug 18, 2010
Lol my dear - u dey mistake me for blacksta tehehe
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:54pm On Aug 18, 2010
Pharoh:

Na wetin u speak for up there so? English abi pidgin tongue

Na pidgin I speak, but I dey tell you say make you speak English. Comprendre?
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 7:54pm On Aug 18, 2010
smh
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:56pm On Aug 18, 2010
Why are you scratching your head? Na so the dandruff plenty reach. undecided undecided
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:56pm On Aug 18, 2010
Lol
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 7:56pm On Aug 18, 2010
This is what Ben-10 was talking about no wonder i have lost the zeal for jokes . The Whole jokes section has been turned into one big beer parlour full of drunks.
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 7:58pm On Aug 18, 2010
stud if u wanna knw y sledge was banned, check d comment he posted on my topic "smart gambler", it was d last reply on d topic
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 7:58pm On Aug 18, 2010
Offtopic chat mehn- blacksta anything goes here
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 7:59pm On Aug 18, 2010
blacksta:

This is what Ben-10 was talking about no wonder i have lost the zeal for jokes . The Whole jokes section has been turned into one big beer parlour full of drunks.

So, you're calling me a drunk? embarassed embarassed
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 8:00pm On Aug 18, 2010
tanimz:

So, you're calling me a drunk? embarassed embarassed

U be number 1 drunk - na from inside gutter u dey type sef . grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:01pm On Aug 18, 2010
@stud, av u seen it
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by Idowuogbo(f): 8:02pm On Aug 18, 2010
Pharoh:

It takes two to tango u know.  wink
We go blamises both the shayzer and the shayzee.  grin
We done know the shazee abi na shazet or shazette now ( Tanimz ) so na who be the shayzers.  grin  tongue

U so rite , it takes long for d fruit 2 ripe
but i like all dat shaya, sharon effect wey u use , it made d converso understandable  cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
tanism no go school , so he no understand all d bala
poor her

@studio
y u divert conversacion to blackie
smart ass , cus i won d first half u shying away
ovularia grin grin grin grin kiss


@sta
blaccccccccccccccccccccccckieeee  kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

@magnesium
u are bck , welcum bruda cool
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:03pm On Aug 18, 2010
What bro?


@blacksta- not fair
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 8:04pm On Aug 18, 2010
Studio CFR:

What bro?


@blacksta- not fair

wetin i do - i collect your babe - Efe still dey o
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 8:05pm On Aug 18, 2010
Idowu, you talk say I no go school? You wan make yawa burst for here abi?

Blacksta, I shall not comment on your reply. I have no time to reply drunkards.
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:05pm On Aug 18, 2010
Retract dat statement please
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 8:05pm On Aug 18, 2010
Idowuogbo:




@sta
blaccccccccccccccccccccccckieeee  kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss



Hey Sweet Sugar Potato - what cooking -  grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 8:06pm On Aug 18, 2010
Studio CFR:

Retract dat statement please

Ok Dyt make she spam your life - lol
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:06pm On Aug 18, 2010
Studio CFR:

What bro?

wat i told u to check on my topic "Smart Gambler", the last reply there was from sledge and i think dats wat made him get banned
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 8:08pm On Aug 18, 2010
tanimz:

Idowu, you talk say I no go school? You wan make yawa burst for here abi?

Blacksta, I shall not comment on your reply. I have no time to reply drunkards.

Ok - T_z you know yourself -you are responsible for turning this place into romance section - na u dey share the love bug grin
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by StudioCFR(m): 8:09pm On Aug 18, 2010
@blacky - wetin concern Dyt wit dis matter?



@Element, well i warn the guy and him nor hear.
Lol
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by ElementG(m): 8:11pm On Aug 18, 2010
@stud, so when will they release him again oo abi is it forever banning
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 8:12pm On Aug 18, 2010
Studio CFR:

@blacky - wetin concern Dyt wit dis matter?





Make i arrange am for you - na fine babe tongue
Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 8:12pm On Aug 18, 2010
blacksta:

Ok  - T_z  you know yourself  -you are responsible for turning this place into romance section  - na u dey share the love bug  grin

Please stop accusing me of what I did not do. What romance do you see going on here? If I talk say you still dey into me now, you go deny am. undecided undecided

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (101)

African Grandma Stunting With Her Grandson On A Bike (photos, Video) / A Nairalander Goes Shirtless And Show Off His Six Packs In His Bathroom (pic ) / Social Media Praise-Singers Needed In Delta For Governor Okowa (Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.