Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,501 members, 7,854,134 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 11:19 AM

Why Did U Wear Dat - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Why Did U Wear Dat (2657 Views)

Wen U Wear D Rung Cloth / Very Funny:-be Carefull With Cloths U Wear ( Joke Of The Day) / When You Wear Your Favourite Outfit But Nobody Is Feeling It (pic) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Go Down)

Re: Why Did U Wear Dat by blacksta(m): 8:10pm On Aug 26, 2010
smh
Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 8:18pm On Aug 26, 2010
Okija_juju:

@ Larayat

@ Efe

Shey you dey here dey see as Baba blue dey follow Lara for yansh like fly wey see poo!! Hold am hand o!! If not!! If not, wetin happen last week go repeat ehnself here o!! angry angry


OJ dear, how dat 1 take concern me mow?? undecided
Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 3:08am On Aug 27, 2010
I think say you & the Aboki dey run things now, since wey you free me like terry G?!
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 3:53am On Aug 27, 2010
Bia onye ebiribe i b bona fide igbo man jor
Re: Why Did U Wear Dat by sledge406: 5:31am On Aug 27, 2010
Wack!!!
Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 8:06am On Aug 27, 2010
Vic2k3:

Bia onye ebiribe i b bona fide igbo man jor

Okotorigba!! SO!! Ibu nnwa afor igbo?! Nna afa ghi quesili ibu Judas Is carrot! You can do this to your Nwanne!!
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 8:11am On Aug 27, 2010
Lee OJ o bu mu mere ya. Mgbe mụ hụrụ ya a ma ghị m si e nwere onye nwe ya.
Re: Why Did U Wear Dat by sylve11: 8:35am On Aug 27, 2010
cool
Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 8:37am On Aug 27, 2010
Nwannem nsogbu adi ro. Buru gawa! Mu na ghi aman lusa ogu maka nwayi!!  Mana ne do lum ya anya ofuma. Ezigbo nwayi ka obu!!   grin (If Ben-10 see this one ehn!! ehn go start to do like primary schol class monitor!!)  grin
Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 8:38am On Aug 27, 2010
@ Sylve

Wetin dey laugh you?! Na now you read the joke?! grin
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 8:48am On Aug 27, 2010
OJ tank u. Ebu ezigbo nwanne. Ekelem gị mana e buru kwara ya na obi maka a ma ọma me ya.udo dịrị gị nwanne ke nna ọzọ.
Re: Why Did U Wear Dat by Okijajuju1(m): 9:15am On Aug 27, 2010
Udo!!  Adam' me' wezi Iwe' ozo!! Idi  O.k

Unu na'bu we' anwunli!! Zita qua'm invitation Igba Nnku unu!!  grin  Tanimz kam mua gha ne so zhi kita!  grin

Nwanne, Ka chi fo!! Kene lum Nwuye ghi ma o bata!!  grin


I wonder if google translator fit translate all this one wey we dey type here?!    grin
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 9:18am On Aug 27, 2010
Lol
Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 10:27am On Aug 27, 2010
^^ I hope una 2 nor dey insult me for Igbo?? embarassed embarassed
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 10:33am On Aug 27, 2010
No. But i will start arranging igbo lessons 4 u lol
Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 10:35am On Aug 27, 2010
I see

okay in that case, you can start by interpreting what you guys had just written?? lipsrsealed lipsrsealed
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 10:49am On Aug 27, 2010
Lol. That 1 na death sentence
Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 10:51am On Aug 27, 2010
aww, d two luv birds have finally seen each other, hey efe, vicks talk say u go market go buy efo grin grin grin grin yesterday
Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 10:53am On Aug 27, 2010
Vic2k3:

Lol. That 1 na death sentence

how e take b death sentence now? abi u don dey keep secrets from me now??

Element G:

aww, d two luv birds have finally seen each other, hey efe, vicks talk say u go market go buy efo grin grin grin grin yesterday

Lol! Element how body? hope the malaria don finally release you sha?? grin grin grin
Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:02am On Aug 27, 2010
d thing don release me partially sha, d only thing be say i never strong like b4 grin grin grin
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:09am On Aug 27, 2010
No. It is not about the secrecy but about the length. U can ask element if theres any harm in it?
Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:11am On Aug 27, 2010
me?? shocked shocked shocked abeg no put me inside una two matter oooo cool cool
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:14am On Aug 27, 2010
Ok pls help me translate cos u b my broda
Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:16am On Aug 27, 2010
kk wetin u want make i translate for u
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:20am On Aug 27, 2010
Move up a little bit u will see some igbo exchange b/w i and OJ
Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:22am On Aug 27, 2010
shocked shocked shocked shocked shocked oh boy, vicks no vex but dat one don pass my capability oooo grin grin grin
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:24am On Aug 27, 2010
rotflmao
Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 11:25am On Aug 27, 2010
Oh, for crying out loud!!

JUST SAY IT!! angry angry
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:28am On Aug 27, 2010
Still R O T F L M A O
Re: Why Did U Wear Dat by ElementG(m): 11:29am On Aug 27, 2010
Efemena_xy:

Oh, for crying out loud!!

JUST SAY IT!!  angry angry

e be like say efe dey frustrated for dis matter ooo vicks shocked shocked shocked
Re: Why Did U Wear Dat by EfemenaXY: 11:32am On Aug 27, 2010
Element G:

e be like say efe dey frustrated for dis matter ooo vicks shocked shocked shocked


No, I'm not

Vic2k3:

Still R O T F L M A O

<shrugs indifferently>

Okay then

have your fun **at Efe's expense. . .** angry angry
Re: Why Did U Wear Dat by Vic2k3(m): 11:33am On Aug 27, 2010
I know dats y ur help is highly appreciated cos my translation might be considered edited

(1) (2) (3)

The Police Men And The Beggars Which Of Them Are Womanizers(photos) / 18+ Uganda Security Are Forcing Football Fans To Check Them B4 Watching (photos) / During The Kaduna Sharia Crisis In 2000

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.