Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,449 members, 7,843,369 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 12:34 AM

~Jokers Offtopic Classic Bar House - Jokes Etc (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~Jokers Offtopic Classic Bar House (45251 Views)

Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (102) (Go Down)

Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 12:13pm On Sep 15, 2010
oh ok? grin grin grin, pls darling come to me, i want dat lap dance again kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 12:23pm On Sep 15, 2010
okies hunnies get set

ndidiamaka drops the phones , blow him a kiss over d phone and seys to him i wud c u in 20mins
she goes home grabs her props and awilos album and sets out to finish him today
she arrives at d office gets stopped by d receptionist , emmh darling tel ur Oga sey Mrs Pero wink dey outside , she lets her in
Hey ife ,she strts to UnCloth into a belly top and a battyrider puts on d cd and strts to give him a booty poppin , ass locking moves


to be continued grin grin grin grin cool cool cool
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 12:27pm On Sep 15, 2010
angry angry angry angry angry angry angryOH GOSH!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! y didnt u FINISH!!!angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry

ARE U TEASING ME OR WAT? angry angry angry angry angry, behave na idowu grin grin grin grin, oya abeg continue wink wink wink wink
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 12:35pm On Sep 15, 2010
grin grin grin grin grin

she bends over and strt to make her a--ss-s vibrate like nokia , she flips bck up and does a split on his office table , seductively she leans forward to him drawing forward wiv his tie , grabs his hands places dem on her waist and tell him to folow d direction of her hips . hes heated up and she knows   she asks him to calm down ,kises him on his forehead and tells him my job is done only came to cover your lunch , we will finish it up @ home enjoy d jollof rice i brot u bebey , bye 4 now muahhhh kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 12:37pm On Sep 15, 2010
hehehehehehehehehehe grin grin grin grin grin, chei i don blow karakakakakakakakatatatatatatatatata grin grin grin grin grin cool cool cool cool cool kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 12:52pm On Sep 15, 2010
shes home she rings , honet did u like it
am sure boredom had ran tru d bck window
wink wink wink grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 12:59pm On Sep 15, 2010
u can bet dat again, infact d kondo never sit down since when u go grin grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 1:24pm On Sep 15, 2010
**swaggers in like an igbo boy **

i hope i didn't miss much? wink wink
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 1:29pm On Sep 15, 2010
man u missed, dat idowu is damn good when it comes to turning a guy on grin grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 1:36pm On Sep 15, 2010
Element i also learnt that her backside is as big as ini edo's own so i'll advice u to improve on ur gym lessons.
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 1:40pm On Sep 15, 2010
man thnx 4 d advice, u are damn right, dat chick got something at d back, when she takes me on, she just keeps me bouncing on d gud side of life but man d thing dey make me tire cos im big pass my power cheesy cheesy cheesy
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 1:45pm On Sep 15, 2010
No, element i'm not joking. I mean the real life ido's as s is massive so . . . . . . . . .
Btw i don't mean to frighten u jxt as to preinformed u on what awaits u so goodluck( i don't mean the president o)
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:01pm On Sep 15, 2010
Vic2k3:

No, element i'm not joking. I mean the real life ido's as s is massive so . . . . . . . . .
Btw i don't mean to frighten u jxt as to preinformed u on what awaits u so goodluck( i don't mean the president o)

u think am scared? forget it i can handle dat very well (well i think cos am not too sure, u knw aba girls na grin grin)
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:13pm On Sep 15, 2010
lol na my as-s una tek do conference , c me c wahala oo
vicks wey u confirm dat 1 , am not big joor , am jus as small as d millenium dome
u grabs , amebo
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:16pm On Sep 15, 2010
hmmmmmm, u know say i don grab am b4 so no lie ooo wink wink wink wink  grin grin grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:28pm On Sep 15, 2010
am not now , free my badunks abeg
wetin sef una don c efe o , osanobua
na d container wey dem dey use for import and export
correct warehouse grin grin grin grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:31pm On Sep 15, 2010
no be efe be my concern now, na YOUR BAKASSI be my concern, anyway make we no talk am for here, when we reach house we go sort the thing out, if im too big? i go less am for u after vigorous hmmmm, and if him too small i go pump am for u (dont worry, i wont tell u how i will do dat) wink wink cheesy cheesy cheesy kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:33pm On Sep 15, 2010
lmao
na wa me never no sey , u fit shrink anakonda oo
na special spray u go use , abi na tablet u go swallow
chai oyinbo , soon women would begin to use toothpaste as bleaching cream
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:36pm On Sep 15, 2010
Idowuogbo:

lmao
na wa me never no sey , u fit shrink anakonda oo
na special spray u go use , abi na tablet u go swallow
chai oyinbo , soon women would begin to use toothpaste as bleaching cream

ROTFLMAO, honestly idowu, u don kolo finish, i dont knw where u used to get dis ur own yarns from oooo

anyway dont worry about how i will do it, u will just be surprised dat tonite, it isnt me dat will come out sweating, it will be u dat will come out ssssssswwwwwwwwwwweeeeeeeeeeaaaaaaaaaaaatttttttttttttttttiiiiiiiiiinnnnnnnnnnggggggggggggggg!!!, so just be prepared for work 2nite ooo grin grin grin kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:49pm On Sep 15, 2010
i suppose dey rap, but pupsi no gree me do drama
dats y i dey give u demo for hia , no worry we shal c, but guaranteed i shal laf last
u wan try me odikwa risky o,
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:51pm On Sep 15, 2010
oya we go see na, u don forget say i be man and u be woman? no go try me ooo

infact dis i dey toxically/corrosivically risky grin grin grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:53pm On Sep 15, 2010
i hia u oo, cus i don c sey u don dey evapourate sef wiv al dose speech wey u collide
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:57pm On Sep 15, 2010
dont worry my ido, no fear at all wink wink wink grin grin, will take it nice and easy grin grin
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:05pm On Sep 15, 2010
dat wud b beta ,she has to balance properly b4 d she hears d gun , say go cus ndidiamaka likes to feel wats shes riding , at least if shes gona b on a horse race .
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:14pm On Sep 15, 2010
chei, u be bad, naughty girl shocked shocked shocked kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:17pm On Sep 15, 2010
no am not u no wan make i win race , if i no balance i fit fall of d horse now, abeg i nid to hold on to get proper stabilty wink wink wink grin grin cool cool
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:22pm On Sep 15, 2010
no worry, everyone knw say horse no dey tire, na u wey dey ride am go tire after a lot of gbamgbam, just drink enough water for energy ok, but please no piss ontop my hmmm, cheesy cheesy cheesy
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:47pm On Sep 15, 2010
^nautie boi
piss ko , shitte ni
dont worry i don overdose on redbull , so if u like file am
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:50pm On Sep 15, 2010
Hello pips. Hows it going?
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:50pm On Sep 15, 2010
Lol, idowu u no go ever change grin grin grin grin

and na y i luv u be dat kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:54pm On Sep 15, 2010
^ kiss kiss kiss kiss kiss
@vicks
u y were u discussing my badunks
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:56pm On Sep 15, 2010
Thank God u're here. So ido tell me y u wan kill element my junior brother?

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (102)

When You're just Tired Of Everything(photos) / Eggs In A Bottle: How Did This Happen ? (see Pic) / Please, What's This Man's Problem [PHOTO]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.