Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,873 members, 7,824,643 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 02:12 PM

Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting (435 Views)

Bob Marley on May 11, 1981 / Naira Marley, Falz, Olamide, Simi, Lil Kesh And Slimcase – Naija Issagoal (remix / Vector Blasts President Buhari In 'GunShots' His New Song (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting by CelebrityMataz: 5:04pm On May 16, 2019
Follow us on www.instagram.com/socialmediamataz

Check the lyrics

Part1

Small blocking dem talk say na vex o, small date you’d be asking for sex o
Small slap dem talk say na fight, small swagger, d talk say na cry
Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now
Small play you say baby it’s over and this one say him loyal

(Chorus)

And Naso small thing, dey become long thing, I’m telling you small thing, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh, small thing dem dey long o
But it’s alright, it’s alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o, if dem wan talk make them talk oh
But it’s alright, it’s alright, small girl big God o


(Verse 2)

Small ginger wan ni pe mu bee gan, small singer whe dey beak AirPod
Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious
Small fresh whe you fresh, small doe whe you get, small sense whe you set oh, see as dem dey vex out

(Chorus)

And Naso small thing, dey become long thing, I’m telling you small thing, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh, small thing dem dey long o
But it’s alright, it’s alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o, if dem wan talk make them talk oh
But it’s alright, it’s alright, small girl big God o.

Re: Simi Dice Naira Marley On His New Song Small Ting by iammo(m): 5:59pm On May 16, 2019
which con be red candle now

(1) (Reply)

Beyonce Features 6 Nigerian Stars In Lionking Album. / EP: Illbliss - Illosophy (album) / [audio] Kiss Badla X Erick Banks – Citizen

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.