Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,929 members, 7,848,769 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 10:02 AM

Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th - Education (18) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th (8798 Views)

Guess The Flag In 5 Seconds To Win N5,000 (easy Edition) / Naija Quiz Show #4 - Win N5,000!! Sept 5th / WAEC GCE Result(aug/sept 2nd Series) 2018 Is Out - 35.99% Obtained 5 Credit (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by Laurene: 11:12pm On Aug 26, 2019
MJBOLT:
14,000,000 KM
grin
MJBOLT:
14,000,000 KM
say no to village people. Dem dey follow you
Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by DGratias: 5:57am On Aug 27, 2019
Rasbel:
And you actually did, albeit a chicken feed. Sent the 1k already. Thanks for honouring.
thank you for the prize bro. May God bless you

1 Like

Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by DateMynd44(m): 9:22am On Sep 05, 2019
Godsage:
Mtn, village pple, buhari.. i take God beg una.. no chop my eye
lmao.
so village people get WiFi wey dey follow person post for net
Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by DateMynd44(m): 9:26am On Sep 05, 2019
phyya:
Sorry but pwahahaha
lwkmd hehehe hen ke cheesy
Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by DateMynd44(m): 9:34am On Sep 05, 2019
salvationproject:

Bro, ur case is different o...
If dem giv u 2+2 sef, u go still say 10
the one wey weak me pass na the guestion wey Dem ask wetin be the name of the mammal that can fly and person say Na hen. omo I tear laugh
Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by Mosopzy22(m): 12:00pm On Sep 05, 2019
Q#2

bucket list
Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by Mosopzy22(m): 12:10pm On Sep 05, 2019
dejt4u:
It seems I'm less busy this cool afternoon.. Let me see if I can have fun here.. Lol
.




fun😂
Re: Naija Quiz Show #3- Win N5,000!! Aug 26th by Mosopzy22(m): 12:10pm On Sep 05, 2019
DateMynd44:
the one wey weak me pass na the guestion wey Dem ask wetin be the name of the mammal that can fly and person say Na hen. omo I tear laugh



lol

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (Reply)

UNIBEN Senate Announces Resumption Date!!! / Abraham Adesanya Polytechnic Opens Her Gate For Admissions / How To Activate MTN Youtube Night Data 2023

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.