Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,164,142 members, 7,856,583 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 10:56 PM

Na Wa Ooo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na Wa Ooo (3268 Views)

Lagos Na Wa: Passengers Push Broken Down BRT Bus [photos] / This Country Na Wa Ooo... See Our Independence Result!!! / Boy Who Passes By Mother's Room : Na Wa Ooooo (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Na Wa Ooo by cynthoney(f): 7:23am On Dec 07, 2010
Haba! Wich new joke una dey expect again?

jokes don finish for nairaland jor

sowi,i wan go dollarland go search for jokes,

tatafos! See their left eyes tongue tongue tongue


NB: If u kw say your name na Studio abi Stadium,abeg no comment

And anybody else wey wan take style abuse me,

check out my Display Pix b4 any further comments tongue
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 9:49am On Dec 07, 2010
u don finish washing of d plates wey i give cos e bi like say u dey jobless.
Re: Na Wa Ooo by thiscounts(m): 10:34am On Dec 07, 2010
Sister CYNTHONEY,I beg I never insult u ooo for this forum, when u are set to be pouncing on anyone I beg make u leave me out.

When I never checked your pix, I wanted to say what another never do well be this but when I see am I swallowed the words.

Chei! na so u dey muscular?All your enemy go bow
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 10:55am On Dec 07, 2010
Cynthoney
u need to step up your game - no dey fall my hand with dis STALE THREAD.
My name is always in your mouth - dat means i'm always on your mind.
*smiles*
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 4:00pm On Dec 07, 2010
studio nobody call u come here oooo

e be like say u wan stay wheelchair do christmas abi?

@thiscounts,i like as u take borrow urself brain if not d small one u get for lost

@ayusman,na joblessness dey worry me so

but i nor fit wash ur plates,lai lai

e better sef make i wash Studio butts dan ur plates angry
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 4:02pm On Dec 07, 2010
na so u like me reach?

Lucky me

Oya cu.m wash my boot
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 4:10pm On Dec 07, 2010
no dey fool urself my friend!!!

i mean say washing ur butts d second to last tin wey i fit do for dis life

no need to be proud of it jor

most esp wen that place dey smell tongue tongue tongue
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 4:13pm On Dec 07, 2010
Which place u say dey sti. . .?

Have u bin dia before?

No lie for on me oh
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 4:52pm On Dec 07, 2010
why i go lie?

no be been dey beg me since make i help u wash am since?

abeg abeg abegnno dey form for me cos we dey nairaland
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 5:28pm On Dec 07, 2010
i no u go like wash him koko.
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 5:37pm On Dec 07, 2010
lol

See enemies!!!

wetin concern u wif wetin i wan do and i no wan do?

my friend,if u no get wetin do,abeg go drink d next available acid u see tongue
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 5:56pm On Dec 07, 2010
Cynthy Cynthy. .nor mind all those toe steppers.

Oya yam don done, come pound quick.
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 7:00pm On Dec 07, 2010
make she make sure say no lump 4 d pounded yam o. if na man now she go pound am well well.
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 7:14pm On Dec 07, 2010
lol
the baybe sabi wash and dry koko no be small
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 11:35am On Dec 08, 2010
she be dry cleaner?
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 11:37am On Dec 08, 2010
According to her YES!
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 11:40am On Dec 08, 2010
this is getting interesting. so what exactly does she dry clean?
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 1:56pm On Dec 08, 2010
She dey clean anything liquid.
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 2:16pm On Dec 08, 2010
u know her pass me then
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 6:36am On Dec 09, 2010
tatafos

u too lysaa,u don join dem abi? angry

dont worry,wen i finish to pound the yam,remind me to pound ur head join

as for studio and ayusman,i go show two of u why person no dey wear pant for head angry angry angry
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 7:07am On Dec 09, 2010
grin grin grin
Thanks for reminding me that you dont wear any. Abi Studio?
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 8:52am On Dec 09, 2010
cynthoney:

tatafos

u too lysaa,u don join dem abi? angry

dont worry,wen i finish to pound the yam,remind me to pound your head join


as for studio and ayusman,i go show two of u why person no dey wear pant for head angry angry angry
Bbz Arrange yasef sharply, I do bad to say make u come pound yam? U should be thanking me for giving u an opportunity to work-out.
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 9:16am On Dec 09, 2010
@ lysaa,i be like i need work out again?

amas work out as anyone can be tongue

@ayusman,if i catch u eh!
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 9:18am On Dec 09, 2010
i will be waiting. just make sure u aint wearing any,
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 9:28am On Dec 09, 2010
cynthoney:

@ lysaa,i be like i need work out again?

amas work out as anyone can be tongue
U wan die? ppl like u dey jones for gym.
Re: Na Wa Ooo by thiscounts(m): 11:41am On Dec 09, 2010
Nna no dey look before nna begin to dey mis yan, See CYNTHONY wey all of na dey talk to any how.Nna go fear fear!

Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 11:45am On Dec 09, 2010
all i see is a happy fine girl. cool
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 1:50pm On Dec 09, 2010
and who be dat IBO Enugu Boy/man/hermaphrodite
Wey come dey speak 'NNA" for us here?

Abi the NNA IBO guy think sey we be all IBOz
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 5:35pm On Dec 09, 2010
thiscounts:

Nna no dey look before nna begin to dey mis yan, See CYNTHONY wey all of na dey talk to any how.Nna go fear fear!
Tell them oooo,im not sure they realise who dem dey talk to

@ Studio,empty drum,no let me deflect u ooo tongue
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 12:24am On Dec 11, 2010
lol
Re: Na Wa Ooo by bayleaf(m): 3:01pm On Jun 07, 2011
Hmmmmmmmmmmmm!!!!!!!!!!!!
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 3:53pm On Jun 07, 2011
bayleaf!!!! wich one is hmmmm? u no go waka pass? cool

(1) (2) (Reply)

Baba Iyabo (obj) And The Bb Craze. / Video: Wife Begging Her Husband For Sex / You Won't Believe The Example Longman Dictionary Used For The Word 'devalue'

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.