Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,450 members, 7,850,570 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 03:58 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Pretence (1160 Views)
Why Do You Think She Does This? Is It Like True Love Or Pretence? / Virginity:nigerian Ladies And Pretence / Women, Pretence And Lies. A True Life Story (2) (3) (4)
Pretence by JERRYMAG4(m): 8:58pm On May 29, 2007 |
why are nigeria ladies love pretence |
Re: Pretence by mamamama: 5:58pm On May 30, 2007 |
hia |
Re: Pretence by iice(f): 3:55am On May 31, 2007 |
Re: Pretence by IBDat(m): 4:36am On May 31, 2007 |
I know, demo ti po ju |
Re: Pretence by amaikama(m): 10:16am On Mar 23, 2009 |
@poster!! Cause that their life style and nature |
Re: Pretence by yme1(f): 4:37pm On Mar 23, 2009 |
who say we dey pretend |
Re: Pretence by amaikama(m): 4:53pm On Mar 23, 2009 |
Y me!! una dey pretend no be small abeg. |
Re: Pretence by vanderjo(m): 5:04pm On Mar 23, 2009 |
@poster, its thier second nature. |
Re: Pretence by yme1(f): 5:08pm On Mar 23, 2009 |
@amaikama for where we prtend na lie o but we go fit pretend when the guy pepper rest o lol |
Re: Pretence by amaikama(m): 5:15pm On Mar 23, 2009 |
@y me!! hahaha!!! see watin you dey talk now so na peper you dey take feel wen we love una abi God dey ooo!!! for watin una dey do us for this life honestly. |
Re: Pretence by yme1(f): 5:17pm On Mar 23, 2009 |
@amaikama haba you want make we suffer before, even God self nor want make we suffer.nor worry take am easy u hear,abeg wen money come make u try hala me u hear |
Re: Pretence by amaikama(m): 5:30pm On Mar 23, 2009 |
@y me!! no worrrrrriiiii i go hala u fine fine |
Re: Pretence by yme1(f): 5:33pm On Mar 23, 2009 |
@amaikama abeg make the pepper quick come o cause i nor wan too wait |
Re: Pretence by amaikama(m): 5:36pm On Mar 23, 2009 |
@y me!! dey wait ooooohhhhh !!! just no go sleep. still dey wait |
Re: Pretence by yme1(f): 5:41pm On Mar 23, 2009 |
y now any way i go still wait |
Re: Pretence by amaikama(m): 5:45pm On Mar 23, 2009 |
@y me!! i don send you some peper ooohhh!! you don get am? |
Re: Pretence by yme1(f): 5:50pm On Mar 23, 2009 |
@amaikama chaii i dey run go bank now now hp the money big o |
Re: Pretence by Czarskit(m): 5:57pm On Mar 23, 2009 |
Huh? Watguan inna dissa thread? |
Re: Pretence by yme1(f): 6:01pm On Mar 23, 2009 |
@czarskit what guan is that the poster said naija girls pretend not to love |
Re: Pretence by Dvampire(m): 6:03pm On Mar 23, 2009 |
no wonder its called a forum. u are free to spit whatever comes to ur head all in the name of creating a thread. |
Re: Pretence by sistawoman: 6:07pm On Mar 23, 2009 |
What girl on this forum refused to get naked for you on cam? Tell me her name and I will beat her until she does as you want her to. Hupffff the nerve of some of these girls these days. . . I dont understand just get naked on cam and show the horney men of NL all your goodies so that you wont be labeled a pretender. I know I do it all the time. |
Re: Pretence by amaikama(m): 6:27pm On Mar 23, 2009 |
@y me! yes ooohhh!! the moni plenty no be small. sorri, u go carry police excort ooohhh!!! abeg! i still like u no be small. |
Re: Pretence by beyunce(f): 6:30pm On Mar 23, 2009 |
lolxxxx. welll if all ladies pretend, what do u have to say about the men? |
Re: Pretence by amaikama(m): 6:38pm On Mar 23, 2009 |
@ beyunce!! men pretend!!! this is the first time am hearing men pretend. men are wolfs yes but not pretence. We are wolfs because you all pretend to high heaven. even devil himself knows your pretence. she is even afraid of you. |
Re: Pretence by beyunce(f): 7:41pm On Mar 23, 2009 |
@ amai, lolxxx. men pretend to the core. like when they pretend to love a girl unkor? and since when devil be woman? |
Re: Pretence by amaikama(m): 11:23am On Mar 24, 2009 |
@Beyunce!! since wen devil visit una now who tell u say men dey pretend Abeg, no let breez hear watin u talk ooohhh!! otherwise i no go change my mind in marrying u |
Re: Pretence by Backup: 12:21am On Apr 08, 2009 |
The poster can't even speak English to save his Jobless life |
Re: Pretence by cashi: 6:05pm On Apr 08, 2009 |
THAT IS THE REAL NAME GOD GAVE EVE IN THE GARDEN HAVE YOU FORGOTTEN [color=#990000][/color][/b][b] |
Re: Pretence by patwhizkid(f): 6:10pm On Apr 08, 2009 |
Rotfl |
Re: Pretence by IFELEKE(m): 6:22pm On Apr 08, 2009 |
@Poster, You ask why ladies Pretend? Well, They Pretend so that people like you can chase after them. YOu get that? |
(1) (Reply)
When Should A Girl Start Dating? / I Need A Matured Female Companion / HI
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |