Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,466 members, 7,843,432 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 04:40 AM

Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 (401 Views)

COVID-19: FG Screening 19 Nigerian Firms' Claim On Cure And Treatment / Maurice Iwu: 'We Have Found Cure For Coronavirus' / Discover Conoravirus Vaccine, Get N36m - FG To Scientists (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 by chiefotota(m): 9:18pm On Mar 02, 2020
Prof. Maurice Iwu, di former Chairmo INEC, don dey ready to kollet di N36million wey we Minister of Science and Technology, Ogbonnaya Onu, promise to give any scientist wey fit discover cure for Coronavirus, base on se, Prof. Iwu, say he don discover cure for di world number 1 deadliest disease as of today.
Prof. Iwu, wey be di oga at di top for Bioresources Institute of Nigeria, lead im guys wey dey run research tins, to go see Ogbonaya Onu and we Minister of Health, Dr. Osagie Ehanire today Monday for Abuja, he yarn dem say dem discover one medicine since 2015, wey dem sure se fit epp treat Coronavirus, he say wetin dem need now, na for Government to give dem support, so dat dem fit arrange di treatment to drugs for di Coronavirus.
https://www.ototaspalmyjoint.com/prof-iwu-don-ready-to-kollet-fed-govt-n36m-base-on-di-cure-wey-he-discover-for-coronavirus/

Re: Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 by chatinent: 9:30pm On Mar 02, 2020
Your domain name is look and difficult to pronounce.

1 Like

Re: Prof. Iwu Don Set To Kollet Govt. N36m Base On Cure Wey He Discover For Covid-19 by dalass(f): 9:59pm On Mar 02, 2020
Really?

Even our own government won't take this seriously at all.. grin

(1) (Reply)

Need A Doctor Urgently With Usa Visa. Will Pay. / Coronavirus: Two Cases Recorded In Ghana / Coronavirus: FG Should Lock Down Lagos And Abuja Now

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.