Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,480 members, 7,843,467 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 06:05 AM

Ashawo Say Make Govt. Add Dem To Essential Workers During S/africa Coro Lockdown - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Ashawo Say Make Govt. Add Dem To Essential Workers During S/africa Coro Lockdown (489 Views)

Journalists, Doctors, Essential Workers Suffer As Police Disregard Exemption / COVID19 Patients Seen Shouting "Coro Coro" Playing In Isolation Centre (video) / Chinwe Chibuike Foundation Donates To Essential Workers, Homeless Persons In USA (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Ashawo Say Make Govt. Add Dem To Essential Workers During S/africa Coro Lockdown by chiefotota(m): 9:43pm On Mar 26, 2020
Sex workers for South Africa dey call on Presido, Cyril Ramaphosa, to add ‘ashawo join di list of pipo wey go kollet osusu from Government, for Govt. ‘Temporary Employee Relief Scheme’.

According to one of di top ashao for di kontri during television interview, she say during dis lockdown, ashawo too dey go on lock down, she say dem need to go on lockdown, base on se dia work involve body contacts, so base on di social distancing level, ashawo nor go dey work, but she say govt. suppose find dem small tin, di way dem dey find oda South Africans small tin, because na from dia ashawo work dem dey feed dia families, so make govt. find dem small tin, make owu nor blow dem.

See di interview: https://www.ototaspalmyjoint.com/ashawo-say-make-govt-add-dem-to-essential-workers-during-south-africa-lockdown/

(1) (Reply)

Covid-19 : Davido's Dad Deji Adeleke Donates 500M Naira And 6640 Bags Of Rice / Coronavirus Makes You Turn Black Stupid / In Serious Need Of Help Please!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.